|
Middylek (m)
|
 |
Help
« #32 on: March 18, 2008, 01:43 PM » |
|
D network no gbadun sef,in just dey do temporary network problem since mornin, *hiss* i don switch 2 another 1 sha.
|
|
|
|
|
|
Middylek (m)
|
 |
Help
« #33 on: March 18, 2008, 01:47 PM » |
|
@azeez, i bliv u no about d previous 1,if u do,then go do sum little research on their wap site,there is a little difference,go solve d puzzle.,its very glarin.
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Na wap we dey before now,how come its a trick?@tope
|
|
|
|
|
|
tobs (m)
|
 tobs tobs wetin again  ma begi fun e o
|
|
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, y nt use ur mtn lines? Disable ur proxy, miracle fit apun.
|
|
|
|
|
|
ajayi1 (m)
|
We are now at the junction of 'Please give me' and i believe say givers never lack. But some people pile go still catch them for this trick. U are having morethn one why can't u shaer some out? Noting do me sha, Guys for this forum dey try. Keep it up.
|
|
|
|
|
|
tobs (m)
|
Hehehe, y nt use your mtn lines? Disable your proxy,miracle fit apun.
for were,miracle no fit hapun that way with MTN 
|
|
|
|
|
|
samy-young (m)
|
u guys fit scatter person head o
|
|
|
|
|
|
Middylek (m)
|
 |
great
« #41 on: March 19, 2008, 08:08 AM » |
|
U guys should undastand that this so call trick can't b posted online because it wil just b like d case of rat walkin majestically in front of cat,who dnt kn they are enemies, so we hav 2b cautious, yell at honsule and tobs,am sure they hav it.
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
I'm fuc!<ing going to paste it here.
Use ur celtel settings 4 ur mtn. . . , . . .and leave the apn blank. That's all. . . . . And don't send mail's 2 my box 'bout tis issue again.
|
|
|
|
|
|
abibio2001
|
Tope, Sorry jare.But i think u shld remove the post before Mtn blocks it.I don't mind u referring people to me for d code.don't worry i'll give it to them free.Mtn is my primary line n hav always wanted free browsing on it.They can call me on .No emails or Ims.
|
|
|
|
|
|
honsule (m)
|
i have told Tope this before,when he called me:that stuff is not working.more ado over nothing.we too like free stuff.
|
|
|
|
|
|
honsule (m)
|
i have told Tope this before,when he called me:that stuff is not working.more ado over nothing.we too like free stuff.
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
In one word nw, no more calls ims and mail, *cryn*
|
|
|
|
|
|
koolkamzzy
|
Hi nairalanders, i think it is high time we began to use JAZZ(juju) for all this people wey dey come spy for network providers wey them dey take block our tricks. Abi wetin una think  ?.
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ honsule
Practice what u preach
|
|
|
|
|
|
honsule (m)
|
@info.please remind me what i do preach.
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Just do as i said 
|
|
|
|
|
|
darequam (m)
|
 |
Tope
« #51 on: March 19, 2008, 08:35 PM » |
|
Hey tope look that stuff is yet to work on ma phone and i don't think i can wait till we meet tomorrow. So please if u see this message meet me on ma yahoo messenger tonight @ 10:30 unfailingly bye
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
How u go use celtel settings for mtn? Them be relatives?tope
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Na so i take see am oh!. @fadajasi. @all i'll try to contact my bro's @ sch to see what the problem is.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tobs (m)
|
@tope . . . . .how far now . . . . . what about what u went to ask ur bros 
|
|
|
|
|
|
youmour (m)
|
1st thing 1st.Tope u too much omo i dey gbadun u jooooo omo heres my addy arrange the settings n config for ur paddy, nutting do u,nutting do me , ma gbadun lo
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
. . . tire ko ni baje. . .
Amen! 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
wats goin on in here? 
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Why the pandemonium hullabaloo
|
|
|
|
|
|
Cleanman (m)
|
Anybodi dey download more than 100kb wit da mtn stuff?i don tire o.
|
|
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
That mtn gprs is too fucking slow*using visafone gprs 4 free*
|
|
|
|
|
|