Read una books well, well. Stop giraffing. No more cults. Leave girls alone. Attend classes regularly. My friend na wetin u fit do be that. Level dey fall? De tin never enter free-fall so? In the era of mushroom universities, na wetin u expect standard to be? My friend got 2:1 for a state university for Lagos (i am not mentioning names!) by paying for it!!