|
ocho (f)
|
she wants oo no mind am! emm, about the money matter, u no say na my personal pesin u be  so we fit leave that side small?
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
this girl i no dey take that one play, no be so i dey run my canteen bizwax o. talk better na, i put other people on hold just for you 
|
|
|
|
|
|
damygurl (f)
|
i don do d deliverance but i know a good pastor who 4 a new car can help u guys. and before u know it u guy will get along welli well like rice and beans!!
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
@ scorpio, Na so u like money reach? abegii, leave money matter first na. You no even ask me which kind fish i want for the yam por? i want okporoko abeg, make am plenty ooo! 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
girl, i get stockfish plentiful even the ones wey them never cut so no worry, ya pot go contain. @ damygurl, ask ya pastor if he accepts food. if he does,i'm game as long as u gon be there aiight 
|
|
|
|
|
|
damygurl (f)
|
4 a free 2yrs supply of food he's gon do it but i'm gon pass on that offer. i'm gon be real buzy 4 da nxt 6months!! but don't worry he will take good care of u guys!!
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
damygurl, ok. so long as i don't have to pay nothing  2 scorpio, no put pepper too much for am ooo! and u fit cook isiewu join?
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
ok u don dey push ya luck, slow down sis. i ain't got the time to process da goat head, come back during d summer aiight. n as for pepper, na winter be this n you need am besides, no dey disgrace me again jo. how you go talk say u no dey chop pepper? @ damygurl, this pikin na only u n ya pastor know werin dey sha, as for d food, i fit arrange am, but e go cost am plenty because i know say im get money. but because i know you, i fit do discount n if u ain't gon be at d deliverance, no need then. 
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
@ damy where d pastor na? @scorpio, emm, no vex but but u fit do masa? i know say this na winter u still fit get rice for store 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
i get rice full ground, but which one be masa again? abeg refresh my memory, i don too cook sotey i don dey forget d foods them 
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
Yeeeehhhh.. Masa masa.. that thing is sweet. I like it when the edges are burnt. With the kuli-kuli pepper. Hmm.. Lizzy like. 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
abeg sisi, werin them take dey cook d masa? mayb i don chop am but i forget 
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
It's the hausa rice they use. And they blend it like... u know With them stuffs kind of-like how you blend moi moi. And there's the masa pan.. it has holes, holes.. in it. You fill each hole with masa... mostly on firewood and you add a little vege oil to the bottom.. If you don't know what masa is, then u don't know masa. Cos masa has no other name. 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
k, iono know what it is then. i never chop hausa food reach that side yet. 
|
|
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
hot angel.......correct! damn i miss masa @scorpio, ok, if u no sabi masa, u sabi suya? u suppose know am na! so you fit cook that one? all of that for $50! na fair deal be that ooo! 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
yes, i sabi Suya. that na another $30 for da spices, u know i have to order them str8 from naija 
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
haba personal pesin!! na so we dey do our own friendship? which kind pesin i get sef?? i go pay $50. take am or leave am. e be like say hot angel go fit hook me up with all of them masa, join the suya sef! so how e go be? 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
ah ah, u no need to call HA now, oya i go settle for 50, just because of u oh 
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
okay, i no say u be my pesin of all pesins  so i fit get am 2morow abi?
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
u go old o, but it can be done 
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
i go old shey? i hear that oh! i been hear as u dey tell that your neighbour. by the way sef, i see say she get ISIEWU for her own canteen. so emm, u fit introduce me to am?
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
oh girl cool down for Jesus now, i say i go hook u up, which one be my neighbour for inside? 
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
ok. just for you! i go be your regular customer, no worry 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
that's y i like ya 
|
|
|
|
|
|
damygurl (f)
|
Pastor say make i tell d 2 of u that it's a sin to take money from pastors that is to say u gotta do them all 4 free and it's gon worth d deliverance he's gon do for you guys. i told him to give u guys da special package. it includes everything u can think of and before u know it business is gon be booming and u guys will agree on everything!!
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
Tell ya pastor that it's a sin in ma financial books for me not to receive any payments at all. 
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
hahahaha. scorpio tell am oo! our own kind bizwax diferent oo 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
u know! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
we know icing. that's why we miss nigeri so bad
|
|
|
|
|
|