|
nightnurse (f)
|
searching for the most handsome ass on nairaland
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he's there but you can't see him
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he don die for ya info 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i actually buried him wid chewing gum
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
good he's sticky all over
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
not that sticky sauce  nuttie you i knoe what u mean lol we are like minded i guess lol
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you guess right
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
u wan do closeup advert? 
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i go be ya manager
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
consider it perfected 
|
|
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
sauce and clemcy marriage for fit una too ooo, why not give it a thought abeg, na beg i dey beg nobe shako lol
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
why not marry sauce, cuzz u will enjoy both rat and cow sauce 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i no need marry una two i dey content with ibkaye 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
bt i dey suspect u and clemcy, una 2 get someffin in common
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
something like what? we be business partners 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
who knows? maybe self the thing pass business 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i restrict business to business i get wife 
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i'm very sure
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
can u prove it?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Wats up Cute 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ nightnurse now tell me you and ztyle don have something going on
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
of course somtin is going on
can't u see how they re holding and smiling at each other
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
them don dey in love
|
|
|
|
|
|