|
ibkaye (f)
|
rarararararara choooooooooooweeeeeeeeeeeeee 
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Chineke! 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
God forgive you 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Amii Jesu 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
kisses her forehead.
|
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
pope u too don the blow kiss wit that ur smellin mouth  chineke, wonders shall never end
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
roflmao! 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
pope u too don the blow kiss wit that your smellin mouth  chineke, wonders shall never end how you take know say my mouth dey smell 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
bad pikins them 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
bad pikins them 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
wetin 
|
|
|
|
|
|
Ninjabyte (m)
|
Let me make it easy for everyone. The next guy to post beneath is declared the winner and as his prize, he's entitled to one night erotic therapy with nightnurse. Aight people, lets c who wins this. Hurry!!!!
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
I don't know y all of una no see say na mi be d most hansome
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
for your mind
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
I know u get a weavering heart.  ;DWell, I know blame you na jealousy dey trouble u because you know say I fine pass u for your mind
|
|
|
|
|
|
chidipupay (m)
|
if u know say you fine, past picture abeg no just tell us wit mouth
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Go check my profile, o boy you go wan dash me ya grandma by force, by force.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
my grandma too fine for you
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Did I say ya grandma? Sorry na ya girlfriend I wan write.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
my girlfriend go run you down you no too get money
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
I see. So na asewo you dey date? I beg gimme ya mom phone number, I wan tell her to pray ceaselessly for u.
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Saucekid no doubt 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i don't date whores only classy babes like ibkaye  my one and only 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
If ya girlfriend b Ifkaye she no fit run mi down and I get her money
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
shey ya peanuts money? she dey too expensive for you
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
So all ya salary she dey get am? As for me, I be Soludo pikin and at a snap of my finger, na manna of dollars go dey rain. If u c Soludo ask am
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
dey console yourself mr ugly  e no easy to wowo kayo 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
but you said yes the last time I toast you
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i said yeah cuzz ugly guys are rare this daiz 
|
|
|
|
|
|