|
jaymobb (m)
|
ituen is no longer coming back
im dey stay 4 my boys quarter and he is under strict and intensive policing and supervision from madam
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
and jayidiot hw do u mean  *sam u nid to stop getting high on cheap weed*
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
cheap weed? lol
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
tyty na me u dey cal that name  chei anyway na because say na you o i reserve my comments
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
una sef dey confuse
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
them surname na confusion
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
ya 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
huh 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
are you confused hun?
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Them don castrate her brain, nobi her fault.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
chai. . . . . brain castration
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Brain mutilation.
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
ndi iberibe
|
|
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
onye apari
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
onye is ike
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
onye bunsuru
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
onye nlacha, ola nne ya
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
I love u too 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Nitey onye nmicha.
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
maydi godi bendi unadi mouthdi. 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
amen & amen 
|
|
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
geegee see your moutha
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Wetin do am aaa? You wan eat am?
|
|
|
|
|
|
nenenwa
|
nitty swtie how bodi? u didn't show up as agreed the other day, and i hardly get u on YIM, please update me am kind of worried 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
baby girl, i just dey, ve been so busy, I'll call u tonight just wait for my call before 10pm tonight
|
|
|
|
|
|
kamsik (m)
|
can u guys get bussy for 1 min plz do u know what make someone beautiful or handsome is good wealth and educated. thanks
kamal knight
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
karmal cld u please translate what u have just said in kuvuki language please 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Waiting for the translated version. . . 
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
was ist passiert hier ?
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Come we dey for Nairaland not Holland.
|
|
|
|
|
|