|
Nina4eva (f)
|
Gilgee, Yesooo, i dey trip seriously.
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Make I enter am for you? He is my mannest boi.
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
Well, there is Doyin13, Kojeiwa, Ben and Deboskythey top my hard-to-get-into list
can we see their pictures please 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
In your dreams. babym how are you today?
|
|
|
|
|
|
Emperoh (m)
|
As una dey drag the most pretty guy and the most handsome babe, Make i run grab the ugliest before someone gets it before me Abi no be so  You no go pretty/handsome pass me come ugly pass me. At least 'pass' dey there. 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
As una dey drag the most pretty guy and the most handsome babe, Make i run grab the ugliest before someone gets it before me Abi no be so  You no go pretty/handsome pass me come ugly pass me. At least 'pass' dey there.  Nobody fit compete with u for that one. Undisputable champion of wowo-ness. Taribo, Obj and Shabba Ranks dey like babyface near u! Anytime Devil even come near u, him dey shout "blood of Jesus"!
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
gilgee i dey, i just comot for ituen's bedroom now now make i go baff i dey come
|
|
|
|
|
|
Emperoh (m)
|
@ ANUSman
I know say make u help me but as e be say u don start u for complete am. Abi u don forget say na to better pass you be my target.
At least devil see me tell make i no worry say i still better pass You.
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Ituen's bedroom? What happened there? 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
nothing really oo, we were just staring at each other 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Come the other end make we relate well well.
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
You no get competitor my guy. If there was a grammy for wowo-ism. You would clinch all the nominations! Cheers 
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
no let him hear oo i never wan pack
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
kai! See as life wowo reach. Oya jam me for backyard make we do one quickie and abeg wear short skirt and no mpeteri come oo.
|
|
|
|
|
|
Emperoh (m)
|
@Anusman
The awards wey u dey find who u go dash. I no want abeg just keep am u hear? Kpelee
@Gilgee This kongy dey do you something else But i swear, if Ituen or Saucekid catch, Ejighi Igbo agwa ya onye ocha,
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
gbam!!!!!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
watchnight na so?
|
|
|
|
|
|
Emperoh (m)
|
See eeh Gilgee The best think for u is to hold torch for them  At least u feel the sensation and probably wet dreams Thats Ok for you now eeh or what do you think Night Nurse?  ? 
|
|
|
|
|
|
bibs (f)
|
Clemcyculinhointuendinho Bibsbinho
|
|
|
|
|
|
Rebellious (f)
|
@nightnurse, Just look them up on Nairaland around the Romance section and ask 'em. I don't save people's picture on my computer. Clemcyculinhointuendinho Bibsbinho
Wrong thread.
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
all of una dey fight for my award.
i laugh all of una in vernacular.
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Only in vernacular?  Make you join zulu and swahili na . Agbaya!
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
y u com dey vex na, she because d award no be for u? instead make u dey beg ,u still dey make mouth? i sorry for u o 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
if he dey laff in venacular,e means to say na the only language wey them teach for him school
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
he is under-languaged  Abeg make we revive that kill English and go free thread. I miss my Gilgeerized dictionary
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
@nightnurse, I heard, you visited ituen today, that guy is AJO ANU, Beware
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Sammy the girl don refuse to hear advise.
|
|
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
ukpana nti ike na anu ife na ite ofee. nightnurse, na be cause i want my grandfathere to marry you, na im make i dey concerned
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
See this boy wey heat rashes don finish inside mimi's g-string dey call us perverts. TJ repent oo. . . Sammy I no join hand for that one oo. You wan carry the egg wey I dey price since give your toothless grand father?  kai!
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Why are you sampling them our eyes dear tyty?
This girl you don finish me! In fact your people go pay with interest.
|
|
|
|
|
|