|
YourFather
|
Sources from the motherland confirmed this morning, that in the 9am hour Durella fantastic New Video to Shayo, made an Exclusive showing on MTVBase. Does anyone know when it will be on youtube? Youtube link: http://www.youtube.com/watch?v=AA1KYfg7l_A
|
|
|
|
|
|
|
|
deola1 (m)
|
Story Story o!
|
|
|
|
|
|
dammiac (f)
|
i no knw why i just gbadun this guy.he is 2 gbaski
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
The boy is too good the boy is too gbaski
|
|
|
|
|
|
young_digi (m)
|
lol, naija una no go kill me wit slangs, which one be gbaski again?  abeg what does it mean?
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
young_digi:
Nah so me too i see am ooh! I do have it from a reliable source however that gbaski means good, like you are 2gbaski = you are too good.
I am checking youtube for his new video.
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
Nothing do you because you dey shayo, Nothing do me because I dey shayo!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
Nothing do you because you dey shayo, nothing do me because I dey shayo!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
layemmy (m)
|
lol, naija una no go kill me wit slangs, which one be gbaski again?  abeg what does it mean? gbaski is a kegite language and it means very good when i heard that song on the radio i was like this is another hit from the kegite representa
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
Durella, when album go drop ooh?!
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
Shayo! Shayo!! Shayo!!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
UncleQuily
|
why the beef with DURRELA and his music? he is actually enjoying himself, by the look of things
SHAYO GO THEY GO
|
|
|
|
|
|
UncleQuily
|
LOOKS LIKE SOUND LIKE,
WHAT ABOUT THE MUSIC,
JUDGE THAT
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
Mustay, abeg wetin you post?
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
lol  sebi na shayo link u want 
|
|
|
|
|
|
|
|
kafjay
|
this is too much 
|
|
|
|
|
|
UncleQuily
|
what do you expect, too gbaski
|
|
|
|
|
|