|
holythug (m)
|
chai!! gilgee u dey here 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
I dey here my bloda. I dey teach this small pikin the difference between blunt and brunt.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
chai i don laugh die  gilgee man u dey serious about wettin u yarn chai iyeme fine**** hw u dey na
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
I bam my brother. How your side?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
o boi i hold am tight.
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
That is kakaraka!
|
|
|
|
|
|
delib
|
s 
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
a nice comprehensive list
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Stroll majestically with cuban cigar in the mouth, looking relaxed and refreshed from the holiday in the carribean. Wonder what's going on, finds my houseboy Fineblabber making a whole lot posts from my laptop! Ordinary houseboy! Quite impressive! Walked out unnoticed.
|
|
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
O, Baba God forgive this pikins them for them no know wetin them dey yan for mouth or please turn their mouths to p****SY holes. amen
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Oh baba forgive her for she knows what she is saying.
|
|
|
|
|
|
fineyabber
|
Good! I can see that all the mumus have signed in except for Clemcydawg  Unfortunately, before the ball starts rolling, Clemcy has to sign in. You see, he is the first on the list and his story is hot! A must read! Fun-licious. Abeg, make una go tell clem say person wey im de owe don die. Make im come out of hiding. Haba. N50. 
|
|
|
|
|
|
fineyabber
|
@Nightnurse Gerroutttttttttttttttttttttttt of here. heartbreakercarries a well rounded piston and chases Nightnurse. She runs wit all energy, her top and micro skirt hiking up to reveal rainbow colored tongs and bikini like bra
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
lol. i like this thread
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
whack thread
|
|
|
|
|
|
lightest (m)
|
lol. i like this thread
JJC
|
|
|
|
|
|
fineyabber
|
FORUM NAME: Clemcykul REAL NAME: Clemcy Dawg Actual residence: Iyana-Paja, Lagos Address: Difficult to describe Category: 70% Dundi, 30% mumu Hobbies: Pickpocketing, singing LIFE HISTORY: born to Mr and Mrs Dawg on the 7th of October, 1978, Clemcy showed initial potential. Amongst the seventeen children born to his parents, he was number 15 and the only one with his two eyes intact. This gave his parents real hope that the messiah of their family had arrived. Gathering their resources together, he was sent to a reputable primary school in Ajegunle. The illusion of hope was soon shattered when little clemcy, who was 4 years old at the time, successfully forged the signature of his school Headteacher and cancelled assembly on a monday morning. Not discouraged however, the Dawgs saw this as a bright child, who if well trained will join the likes of Albert Einstein in history. Clemcy however continued to advance in notorious acts and became the first pupil to be expelled from a primary school in Nigeria in 1983( Please check the Concord Newspapers of 4th Aug. 1983 for details) He was disowned by his parents, joined a high life music band called the 'screamers' soon after. He soon pallied with a young street tout named Anusman and together, they developed new techniqs of Pickpocketing. Through their nefarious activities, the term Yahoo-yahoo was coined. So far, Clemcy Dawg has spent a total of 13 years in one prison cell or the other. He has a permanent bed space in the Kiri-kiri Max security Prisons. Presently, Clemcy Dawg is on bail. He attempted to assault one Mrs. Nightnurse and was apprehended by Mr. Mas Milla. This young boy is a menace to the society, a fraud of immeasurable magnitude and a fellow with a mellow brain. Before his imminent next arrest and jail sentence, we have one word of advice for him: 
|
|
|
|
|
|
lightest (m)
|
are you rehearsing for WAEC english essay?
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
JJC

|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol am not surprised that this bullshit is coming from a low life leech FINEIDIOT! it amuses me why am not ruffled wit this poor attempt at attention seeking  FINEIDIOT keep up displayn how full of shit and scum u are!  good luck to u in your quest for attention FINEIDIOT!  WAT A SYMBOLIC NAME!
|
|
|
|
|
|
newguy (m)
|
Fineyabber, you are the biggest maga. Girls dey chop you. Guys dey obtain your watch n phone every time 4 corner, you dey use mosquito lap dey soak garri.LMAO.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u dey mind the FINEIDIOT? mosquitoes and fly na them be him favourite meal mixed wit monkey urine 
|
|
|
|
|
|
olulu
|
na now d show wan start !!!
sparks don dey shine, now for d real fire 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
[i]***rushes out to get my sef a crate of beer. chai iyeme***  [/i]
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u musnt expect much from a prickhead widout sperm, finediot is so crazy that mad people wave white flags at him
ones an idiot alwayz a fineidiot for that marra
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
enjoy what fineidiot started with his bald head
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*with pentium 1 brain that takes forever to boot* na ms-dos him brain dey use
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
o boi u havent missed much;D
|
|
|
|
|
|