|
ademiller (f)
|
NOW You KNOW GILGEE 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
gilgee na servant before im becoem prince due to some irreguarities
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
why u dey enter gilgee lyke that?
|
|
|
|
|
|
d_oracle (m)
|
oracle u don go smoke again abi  Y u dey boil adi u don remember the last time when u go drink free small stout and squadron?  @oracle Old boy that style no dey work again oo. Tessy na Ituen one and only, so make you try another pattern on another kuvukian angel. See this guy wan use pattern enter my sister in-law. KAI!
So any attempt to suppose wetin u nor like mean say i dey eye iteun woman? Iteun and tessybabe, please o, my hands and heart are clean o. Gilgee do not cause problem where problem no dey o! 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Its good to see that u guys know your onions
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
and amala with ewedu.
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na only me get access to that small "s"
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
reality and dream at the same time.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Tell me why i go dream for wife when i get 4 sef
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
hmmmm 
|
|
|
|
|
|
ademiller (f)
|
what r the things o Olulu, please open it oooooooooooo 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
Tell me why i go dream for wife when i get 4 sef
u get 4?
|
|
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
women  , that's why i don't blame priests.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
no mind ituen wey dey claim landlord for another man property
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
fire go burn am very soon. sorry dude
|
|
|
|
|
|
olulu
|
what r the things o Olulu, please open it oooooooooooo  u really want to know, well, i got "A" in only practicals, not theories and u know, u won't want to open them for all to see, would u? lets go sumwhere cosy and private, and, i will open all your doors, just give me the keys, i will fill all your rooms, just ride with me 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na wa o, bros na track wettin b this
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
track 1/2 the guy don dey try to be like tuface 
|
|
|
|
|
|
ademiller (f)
|
olulu u no dey fear? 8)make gunpoint no catch u o 
|
|
|
|
|
|
olulu
|
track 1/2 the guy don dey try to be like tuface  u need my autograph? i b fine face  olulu u no dey fear? 8)make gunpoint no catch u o  leave that tin, file who b gunpoint? i b sharp shooter, original action guv'nor no shaking jo omoge, just come into my hands 
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Clemcy the prophetess!
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
since when?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
since she tripped and fell on gilgee bla bla bla
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
and that tripping was purposely done by clem
|
|
|
|
|
|
olulu
|
go ye into the world and mutiply no b so them talk, how else can u do that if not through bla bla bla 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na who tell you say na the only method be that?
GOd meant that you shld be mathematicians and accountants.
Na una carrot-sized brain dey decieve una say na bla bla
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na only tru bla bla bla man fit multiply, though iteun na from tree dey pluck am come world 
|
|
|
|
|
|
|
|