|
gilgee (m)
|
Clemcy brain don shrink finish. Na small thing e take pass mustard seed. The effects of over bla bla.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
as a don dey surfer from since infinty
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
nna na wa ooooooooooooo
|
|
|
|
|
|
olulu
|
d guy na money originated man he no sabi anytin 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
but he sabi pass you.
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
from ur "under sabi" point of view.
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
I appreciate your sabiest contribution. kolo!
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na migines u dey call kolo?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
before nko na only kolo dey sabi I'm fellow kolo man
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
and you are one of them.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
make una no fight oh.
Abeg kuvuki hospital no get ammenities
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
person call miggy kolo for here?
hmmm
**strolls to a near buy bush and begins watching the drama that would soon unfold**
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
NO be you start these whole wahala.?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
I'm wan come take style run
**strolls into that near by bush wit my koboko and flogs his trouble making ass out of dere**
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Tufe get single bone oo.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na wetin be this single bone sef?
Na bone from skull to yansh?
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
No, him brain na bone.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
that one bad oh
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
naijastyle, i'll say this only once, you are not permitted to yap. Only selected people are and you do not fall under that category, so stop it now, before i turn my ugly wrath on you. ituen and gilgee, na una knwo OOoooo 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
tufe na u be that?
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Na efuT wey be Tufe clone. That can't be Tufe na. 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. .at all at all 
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
thank you O' jare 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
for wettin?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
why u wan know, amebo 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
who call ya name? stock fish
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
wetin dey do you? Banana head
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
chaos in the family.
|
|
|
|
|
|