|
SAM MILLA (m)
|
wetin we do mukina
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
she dey comment her reserve 
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
she better doesing that  tyty posted some funnicious jokes again make i reading and be lafter 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
aiight clem Two Nerds Two rather nerdy engineering students were walking across campus when one said, "Where did you get such a great bike?" The second engineer replied, "Well, I was walking along yesterday minding my own business when a beautiful woman rode up on this bike. She threw the bike to the ground, took off all her clothes and said, 'Take what you want.'" The second engineer nodded approvingly, "Good choice. The clothes probably wouldn't have fit."
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
wrong choice, shoulda taken something else,
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . . .like what, pla be specific 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
Gen Sam like what oooooooooo 
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
eehm ehm *stammers* don't remember
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
see yourself 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
lol, abeg try remember oo 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
please don't tufe, make i try once more
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
oya, onemore chance, we are all waiting
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
Sam we'r still waiting o 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
the smeagol has chickened out 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
smeagol? i was thinking along the 'dobby' lines
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . u and u alone knows what u are talking about
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
u rite yummie 
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
yummers in the house.
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
na your business 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
na jealus dey worry am because he no get yummie inside house 
|
|
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
y una dey beef am una 4 try find am him own yummie so that him no go dey worry una.
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
tufe try tell your babe say wake she give us the answer 4 those other question she ask the other time
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
could you plz bring those questions to limelight
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
who be tufe babe, who dash monkey banana
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
@ sam
what are u implying bout tufe.u have to give tufe an award because he's running bout commenting on all thread i move that he should be made response minister in kuvukiland so that any joke that comes in has to go through his office
|
|
|
|
|
|
SAM MILLA (m)
|
i will think about it, now go back to work
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
which work u give me way u dey ask me to go back to work
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
Quin, thank you so much, but i am a chief already, so i can't be minister too. Now sam, u wan thief my wife abi. you just dey jealous this hypertek Nigeria*a. men sori ooooo. you loose i win 
|
|
|
|
|
|