|
geesmiley (m)
|
My bros for yonda how una dey. A beg make i ask una which phone be the best for music Nokia or Sony Ericsson and why una think so? Abeg make we comment. I hail o!
|
|
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
Nokia no get rival
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
I'll say Nokia, but i think a Sidekick works better with music
|
|
|
|
|
|