|
9ja boi (m)
|
This thing gets me confused,l I know Tu face is rich, but he dresses simple and lives a simple life, Dbanj is rich and flashy, bt I know that dosen't count, so people what do u think? WHO IS RICHER?
|
|
|
|
|
|
9ja boi (m)
|
well for me, I think it is Dbanj because he has gt more shows, more modelling deals and he flaunts the money.
|
|
|
|
|
|
vikiviko (m)
|
2face is richer and modest.
|
|
|
|
|
|
adekennis (m)
|
@poster, go to zenith bank, Account number, ************4536787567 Acount name.***************Tuface Idibia go to Gtb,Account Number.*****565437675345354 Account Name***************D,banji Kokolet Dem go giv you their account balance  Oloshi  ,you better work harder make you no dey put eyes for another man money  i see say thief dey your eyes Ole!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
UNLEASHED (m)
|
Na wetin concern you about their life?? why you wan know who rich past?? find something to do bro!
|
|
|
|
|
|
|
|