|
Fadajasi (m)
|
Whats with u and dis moderator gan?
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Whats with u and dis moderator gan?
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
he wants to mod. . . hehe u think sey to mod na easy job, by the time u recieve all the hating for one week u go resign.
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
make that 24hrs 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
he wants to mod. . . hehe u think sey to mod na easy job, by the time u recieve all the hating for one week u go resign.
LOL, resign ke, when i get access to move & delete threads, any haters thread i go delete am straight. Just Vote 4 me period 
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
i just pity u@ztyle
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Vote 4 u jst lyk dat? No campaign or anytn? Pay dollars into our accounts den i bet it dat u're already a mod! Hey takn a look at your last post dnt tink u can even make it if u continue wt such.
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Just like that? The guy go promise us something wey im go do now,like i will neva ban.
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Dats even tru,cos if hin ban me i go too vex o! Wel sha! I'm neva take part in illegal acts.
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Dont say that o,na nairaland u dey,u may take part and u may not know@donseaun
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Tink i av to be conversant wt d site rules nw den.
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Lol, hey my people make una no finish me with laf, See i promise una say when i go bi moderator i go give every member of this section free phone, Sim Card, Batteries and many more, make una just try as possible to VOTE 4 ME. NB: No Ban,No UNBAN, No Delete of Thread & Post  - Nairaland Mobile Party! (NMP) . . . the ruling party!
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
Nairaland Mobile Party !! You already got it planned 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Lol, no bi small thing oh,  This party is going to be HOT & i guess u're ready to head the party 
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
Na sid0n lo0k I dey. . . . .so Me I were n0t there o! Maybe na hon.Sule go head your party 
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, hope u knw dat dere are no gals in d fone section o!,
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, hope u knw dat dere are no gals in d fone section o!,
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, hope u knw dat dere are no gals in d fone section o!,
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, hope u knw dat dere are no gals in d fone section o!,
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, hope u knw dat dere are no gals in d fone section o!,
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, hope u knw dat dere are no gals in d fone section o!,
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
hey! Is that a slip of tongue Or Fingerz, jst because u wana make a 15-letter statement, . . Boi get your pants (acts) 2geda. . 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
abeg help,na slip of post also known as NL error 404 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@donseun na d chicks wey no go come dey party na him affect u reach dis one, NAIRALAND error 404 @ztyle uve planned everythin down, hmmmmmmmmmm let e think @house should he just moderate 4 a day? "LETS GIVE EM A TRY" and lets blow the section wit junks and if he ban anybody omo oh my BLOW ni ohhhhhhhhhhhhhhh. 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Lol 
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
. . . . G. .o. . I. .n. . G . . . . .o. N. . . . .b. . R. .e. . A. .k . . . . F. .r. . O. .m . . . . H. .e. . R. .e
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
. . . . G. .o. . I. .n. . G . . . . .o. N. . . . .b. . R. .e. . A. .k . . . . F. .r. . O. .m . . . . H. .e. . R. .e
Great One, . . . b4 dem add +ve to the HIV 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Na wa 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
taaaaa
rubbish una no fit say anythin 4 here
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Ok oh, Waka commot. 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
taaaaaaaaaaaaa i don waka commot 
|
|
|
|
|
|