KitOmo, I swear i don't like all this ish Y'all are putting up ooooo
You know say me i no like all this kain things wey una dey do
Besides having our daily fun on Nairaland, i don't think anyone should get involved in reeling someones papa name and stuff
Obviously Tkb and Jackal dragged you into this ish. . . I know about that
But common take am easy!!! Besides, me and you get score to settle oooooo, If we no settle am. . Round 3 go shele for here o
You diss me for one of ya post, Omo, i need explanation for that one oooooo and you know say na so me and you dey jab ourselves earlier in the season. . . . but as Assnal season collapse, you come dey take offense for my own ribbing
@ Jackal & Tkb
I don't like this ruckus Y'all started ooooo!!!
Y'all started this and make una end am sharply. Its been long have seen Kitomo explode like this!!!