|
clemcykul
|
 |
Re: Words
« #224 on: June 05, 2008, 08:55 AM » |
|
sauce no fit afford wristwatch na segun dear your 12months pregnant 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
 |
Re: Words
« #225 on: June 05, 2008, 09:24 AM » |
|
if i no fit afford wristwatch,ask ibkaye
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
 |
Re: Words
« #226 on: June 05, 2008, 12:01 PM » |
|
y u no fit answer if u can afford it
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
 |
Re: Words
« #227 on: June 05, 2008, 01:46 PM » |
|
thank goodness i ve the professionals to reveal this for me.
10x clemcy i can always rely on u.
so am going for an abortion straight away.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
 |
Re: Words
« #228 on: June 05, 2008, 03:23 PM » |
|
na your bla bla bla them go cut comot this tyme
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
 |
Re: Words
« #229 on: June 05, 2008, 03:47 PM » |
|
what is wrong wit this uncircumcised jaymo  na so im tell me say na somtin else dey do me.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
 |
Re: Words
« #230 on: June 05, 2008, 04:05 PM » |
|
olodo  u don't tel a blindman say rain dey fall in your condition i just the pity the goats and fowls wey dey your area
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #231 on: June 07, 2008, 12:59 PM » |
|
@topic lovly joke 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
 |
Re: Words
« #232 on: June 07, 2008, 01:30 PM » |
|
wats up wit the dark shades
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #233 on: June 07, 2008, 02:31 PM » |
|
the shades are for cool, calm and collected princess "moi" beat that
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
 |
Re: Words
« #234 on: June 07, 2008, 02:41 PM » |
|
4 your mind 
|
|
|
|
|
|
sincity (m)
|
 |
Re: Words
« #235 on: June 07, 2008, 02:43 PM » |
|
@princesa,
u aren't cool like that
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #236 on: June 07, 2008, 02:55 PM » |
|
bad bele bite it in  (both of u)
|
|
|
|
|
|
sincity (m)
|
 |
Re: Words
« #237 on: June 07, 2008, 03:07 PM » |
|
Yeah! yeah! try rubbing it in. You just ain't cool like that 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
 |
Re: Words
« #238 on: June 07, 2008, 03:14 PM » |
|
hmmmmmmmmmmmmmmmmm
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #239 on: June 07, 2008, 03:18 PM » |
|
sho  i steal your goat  leave me if i want be cool claim urs ok! 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
 |
Re: Words
« #240 on: June 07, 2008, 03:50 PM » |
|
if u steal goat,you go tell us?
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #241 on: June 07, 2008, 04:09 PM » |
|
i would,  but right knw i dint steal his, maybe those kukuvite chief priest stole it  not me 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
 |
Re: Words
« #242 on: June 07, 2008, 06:03 PM » |
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
 |
Re: Words
« #243 on: June 07, 2008, 07:26 PM » |
|
i wonda why she loves to steal goats 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
 |
Re: Words
« #244 on: June 07, 2008, 08:39 PM » |
|
goat meat is tempting
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #245 on: June 09, 2008, 12:46 PM » |
|
all of ya clueless  *collects the mosquito legs from clem, blows them easily away and pats her on the back* 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
 |
Re: Words
« #246 on: June 09, 2008, 05:10 PM » |
|
you too like action film
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
 |
Re: Words
« #247 on: June 10, 2008, 07:02 AM » |
|
sauce that no b action film na kung fu fighting.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
 |
Re: Words
« #248 on: June 10, 2008, 04:49 PM » |
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #249 on: June 11, 2008, 03:24 PM » |
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
 |
Re: Words
« #250 on: June 11, 2008, 03:38 PM » |
|
for sure, and you are defintely one of em
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #251 on: June 11, 2008, 03:40 PM » |
|
wrong again 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
 |
Re: Words
« #252 on: June 11, 2008, 03:58 PM » |
|
kai d thing don change from action film to war film 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #253 on: June 11, 2008, 04:07 PM » |
|
how u no say na war i dey fight 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
 |
Re: Words
« #254 on: June 11, 2008, 04:19 PM » |
|
war?
am out of here*
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
 |
Re: Words
« #255 on: June 11, 2008, 04:39 PM » |
|
gunny come see my first task sucessfully done glad to be a major 
|
|
|
|
|
|