|
ituen (m)
|
tortoise know the cost of living that na why I'm dey carry I'm house for back
|
|
|
|
|
|
$ammy (m)
|
1. Nyash na nyash and e must to smell 2.One day breeze go blow and fowl nyash go open 3.Cockroach sabi dance but na fowl no gree am display him talent 4.Craw craw know the kin nyash where him dey scratch 5.AIDS no dey show for face
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
let me go say that to my dad 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
so that he may disdaughter you abi 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
lol 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i guess you've told him, what did he say?
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
told him ke? no way 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
please don't tell him a thing 
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
stupid blonde dey think say sperm na white gum
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
solder go solder come, na for war him go still die 
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
nobi all soldiers dey die for war. kolo.
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
I shoul have know this thread is going to last long nairaland is full of dirty people
dey no de drive small pikin to get big teeth, sofah e get bigg lip to take cover am
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you wey come post,ur mind dirty too
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Virginity is not dignity, it just lack of opportunity 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
uhm . . . . . .
|
|
|
|
|
|
StanP (m)
|
A boy who just inherited one of his late father's wife was always pounding her seriously so she said to the young man This think wey them dey call t*t* them no dey reach the end na so ur papa die put sey him wan see the endn.
|
|
|
|
|
|
StanP (m)
|
Person wey come mess must come with clean prick ooh. No be today yansh don dey for back
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*disinfects my ear*
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
NO matter how pesin nyash big reach e no dey tire 4 am, or Ikebe no dey tire 4 de owner
|
|
|
|
|
|
jennyjatt
|
2 the ladies in da land IF U ALLOW MAN BUY U PANT TODAY, HE GO COME TOMORROW SAY HE WANT SEE HOW the pant LOOK like FOR YOUR BODY try know where they pain you
wafijoe no be se notin do u, notin fit do u really good 4 business aaaaaaaaight?
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
@jennyjatt tank u, I noh se notin do me. but i noh undastand ur rest langua(yarnis)
no be everybodi wey noh dey talk 4 public quiet, some mouth dey smell
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*quarantines ear*
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
opens ears wide to hear more 
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
Rod wey married man dey take play with his concubines na him e dey take give them belle.
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
ehm, oh shit, i don forget wetin i won talk
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*slaps his brain. . . oya remember now*
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
and he remembers the agege bread he stole from sikira
|
|
|
|
|
|