|
|
|
saucekid (m)
|
see as e open that dirty teeth dey lol wetin dey lol you?
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
and he remembers the agege bread he stole from sikira
which agege bread u thief???
|
|
|
|
|
|
WafiJoe (m)
|
my anty always use to tell me: pesin we in tot* red na in de chop money  don't noh what it means
|
|
|
|
|
|
hcl_acid (m)
|
if the akpu is naked, who go chop the akpu 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
you na 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
akpu smells 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol 
|
|
|
|
|
|
jennyjatt
|
please do anybody have any info about Aptech or NIIT. i just want to know which is best and which is worth a life career. do they really teach? are there job offers? is it worth the money they are demanding? do Aptech or NIIT students have lots of job opportunities? please help. i know this is not the right place to ask this but i do need your help. thanks
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
sam milla i can see your hand work
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
by bringing NIIT to the jokes section?
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
@jenny i'm de MD of NIIIT AND APUTECH just holla @ me i will toto u tutor u for free. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ folly LMAO 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
maaaaaaad guyy 
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
who mad 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
d guy wey dey toto tutor 
|
|
|
|
|
|
jennyjatt
|
@ folly69 its aptech not aputech, did u just ate akpu or what. big up all i need is help, folly! i don't need a folly for a tutor. hahahahahhaha
|
|
|
|
|
|
tipsydude (m)
|
u guys can drive one crazy.
ok here's my bit but i can put in my native tongue.
"length of prick no be sign of virility and potency"
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
i nor wan overstand o
|
|
|
|
|
|
StanP (m)
|
hmm, dirty minds
|
|
|
|
|
|
frank 3.16 (m)
|
monkey fast, monkey fast, na because tree near tree
|
|
|
|
|
|
frank 3.16 (m)
|
pikin way carry I'm papa up na blocus go cover I'm face
|
|
|
|
|
|
frank 3.16 (m)
|
small girl way dey start get small breast for chest, na her toto she dey put for trouble
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
see ya dirty mind
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
and dirty hand
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
and dirty bla bla bla
|
|
|
|
|
|
pmann (m)
|
na pikin when nor no him mama boy friend na day call am brother.
I get one serious question for all Nlanders(papa, mama, sisita, brother, and pikin).
pekin when man when get big cock, man when get average cock and man when get small cock born. abeg which pikin you think say go foolish pass and why? I day ask so that i go no if weather to leave my cock the way e day or to do something about am. i day waitoooooooooooo
|
|
|
|
|
|
pmann (m)
|
I day fear now adays children. just imagine say you day blow your babe, na one 5yrs boy when dey spy una come say bros i beg do make i do, na turn by turnooo. watin you go do that pikin? because na wetin just hapen to me recently.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
see as them spoil reach
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
hmmmmmnn nairalanders i fear una o snaps fingers in awe anyways back to thread
when toto c food e go grow teeth
|
|
|
|
|
|