|
|
|
jennykadry (f)
|
im happy for them,but that jay z mouth abi na lips too big sef 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
naim beyounce actually dey die for. 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@welli talk true ,u mean say that fine babe beyounce dey die for that mouth wey b like my frying pan wey i dey use dey fry egg for morning 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
hahhahahaha.one man's food is another man's poison.nor be so adaz talk for zarokome?  sis leave beyounce to enjoy their lips oooo.infact dnt u knw jay z is my younger bro or u want mk i report u?
|
|
|
|
|
|
|
|
angola_g (m)
|
@jennykadry Jay-Z is a big boy to the core, Whats wrong with those succulent Lips or are Jealous?If you are opportuned to be toasted by him I know u will fall too. Beyonce loves the Guy too.
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@jennykadry Jay-Z is a big boy to the core, Whats wrong with those succulent Lips or are Jealous?If you are opportuned to be toasted by him I know u will fall too. Beyonce loves the Guy too. i will  if i was still single 
|
|
|
|
|
|
ThoniaSlim (f)
|
awwww. its so sweet to see the two of them finally tie the knot, after all they been through together. wish them th best of married life. 
|
|
|
|
|
|