|
saucekid (m)
|
you wan join the play?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
if he join the things wey he see and hear go shock to death
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
hope the winner is accepted by all
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
not by me 
|
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
i totally ddnt agree wit the final result
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
thank you too i tell una say them rigg am
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
we go set up probe panel for tufe
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
seconded 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
na why them go include person wey get pimples for face.
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
who be the person wey get pimples?? @tyty my yummie why now. u know in my heart, u are always the winner anyday anytime.  @sauce if it was rigged, that means u didnt do your job well as Chief of Defence staff
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
sorry i'm no more in defense
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
you are hereby exonerated
|
|
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
claims blessing
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
sauce, wetin make u comot as chief of defence. abi u sef wan become chief ehn?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i don already be chief before i take public office
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
for ya nightmare abi 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
lol. . .  how waka na?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
waka dey lead me to ibkaye 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
sause here's a piece of advice; ibk is cute and clean, but signing her up no be ya life insurance fa. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
its my life insurance and assurances too don't hate 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
i don't hate bro. i just want you to be sure of yourself, and believe me; when you both climb the isle i will be standing next to you. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
thanks brova i love her aot
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
sick people 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
startin from you
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
ummmmsauce ow paroles na, na parade ground u dey?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
i know sabi say sauce na policeman o 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
d pikin na general o, no b bloody police
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
so sauce don recuit u 4 d nigerian yellow fever abi
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
u con b warder 
|
|
|
|
|
|