|
Abdogood (m)
|
He 2face continue to impregrant each girl evry day, there are still much more gals that will still open their leg for him, for the seek of bearing his surname. Don't blame him, blame them. abi them no know say hin don marry before deir open 4ram. As long he fit take of the children, make hin "CARRY GO". Actually that one na hin new video. I think He knws what He's doin. Abi una forget sey no body holy pass. Make hin keep on rock, make hin dey point n kill dey carry dey go.
|
|
|
|
|
|
chisimdi (f)

@Abdogood,it's like u re his brother and it runs in d family.so kip supportin him.very soon nairaland go hear hw many wey u don point and kill.
|
|
|
|
|
|
Pennywise
|
This Tuface, e be like say e prick sharp well well.
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
He 2face continue to impregrant each girl evry day, there are still much more gals that will still open their leg for him, for the seek of bearing his surname. Don't blame him, blame them. abi them no know say hin don marry before deir open 4ram. As long he fit take of the children, make hin "CARRY GO". Actually that one na hin new video. I think He knws what He's doin. Abi una forget sey no body holy pass. Make hin keep on rock, make hin dey point n kill dey carry dey go.
Thanks you o jare , correct boy
|
|
|
|
|
|
chisimdi (f)
|
Thanks you o jare , correct boy EVEN u TROOE,so 2face is also your brother.Una life don gabaru finish.
|
|
|
|
|
|
|
|
lucabrasi (m)
|
hmmnn ok o, for the children and most importantly society's sake lets pray for him to keep on churning out the hits so he ll still be rolling in dough @trooe hmmn,adopt them ke what if the one i adopt happen to have his father's genes of spreading the seed?lol
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Lmfao fear dey catch you , don't worry you can take the child for deliverance , but some times people do take after their father especially the boys
|
|
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Well you know the stigma runs in the blood, so you might be taking your father foot step , so how many wives are you planning on having, abi na 4. One Yoruba, Igbo, Hausa and Edo that would be lovely
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lucabrasi (m)
|
Amen oh , am trying to help you out na, just incase your 1st wife is starving with sex, you can move to the next wife , wouldn't that be good for body, sex left and right . No you can only have them in full noo,it ll be very bad for the body,left and right ke?what of all the emotional baggage and drama,llok at 2face that is not even married to his babay mamas,he is already going bald headed thats why the guy always clean shaven both top and sides lol too much of everything is bad,im sticking to moderation 
|
|
|
|
|
|
olrotimi (m)
|
please lets hear word on this guy abeg
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Good to know you are not following your papa foot step when you said "moderation", do you mean like 2 abi 1 
@olrotimi Did we force you to post, abi you just w anna get notice !!!!!!Waka go jare Bush man
|
|
|
|
|
|
lucabrasi (m)
|
lmao, @trooe moderation in my own books is moderation as in one man ,one wife abeg, 
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
@lucabrasi Abi na I was just making sure ni oh 
|
|
|
|
|
|
Abdogood (m)
|
2baba is a smart kid, hin 2 much. I wish hin the best. GO ON AND MULTIPLY.
|
|
|
|
|
|
lucabrasi (m)
|
@lucabrasi Abi na I was just making sure ni oh  okie dokie but im veeeeryyy sure,as in realli reallix100 sure lol
|
|
|
|
|
|
Bblak (f)
|
This is another Fela in the making.2 face why na? 
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Lai lai oh this no be nother fela  @lucabrasiThank God oh , abeg invite to your wedding sha so i can confirm with my two naked eyes that you are marrying one woman
|
|
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
17 ahahaha you won't even last 1 night with your wives . na heart attack go kill you before your time  How are we sure he doesn't have child some where else , you can't say so na wa oooooooo that means 2face has more children than fela did very shocking
|
|
|
|
|
|
Bblak (f)
|
@tRoOE On a very serious note, 2face is just being irresponsible by impregnating 3 women at thesame time.He should try and put his libido under control abeg Arrant nonsense
|
|
|
|
|
|
HR.hotness (f)
|
@tRoOE On a very serious note, 2face is just being irresponsible by impregnating 3 women at thesame time.He should try and put his libido under control abeg Arrant nonsenseI don't think his libido is the problem,,, he's just down right irresponsible WHY THE HELL WONT HE USE A BLOODY CONDOM???
|
|
|
|
|
|
|
|
Bulldog (m)
|
fact, he is showing his skill apart from singing :-X
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
tuface if u like impregnant all d girls in da world,yu would stil come bk to ya wifee moi 
|
|
|
|
|
|
sholabanke
|
you like tuface that was why you are jealous os his snookers stick, ride tuface continue poking, no be money u na dey look for,
|
|
|
|
|
|
Bblak (f)
|
I don't think his libido is the problem,,, he's just down right irresponsible
WHY THE HELL WONT HE USE A BLOODY CONDOM???
The guy tire me o 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
TuBABA na u biko, imagine  Well u name is really working for you. keep it up.
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
that guy needs some pennis surgery 
|
|
|
|
|
|