|
calmguyj (m)
|
am sorry icemann, u missed d point.
try again best of luck
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
 Yes I am d G O A T. olodo no wonder why won't u know de answer alone anyways wetin u do ur malle wey she wan cook u?
|
|
|
|
|
|
calmguyj (m)
|
to: folly69 u tell say na d answer be that.
infact many times u write WAEC. hope say u no dub another person candidate no.
|
|
|
|
|
|
N-joy (f)
|
he ran away because you poster is a goat.
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
he ran away because you poster is a goat.
abi o @calmgurlj i read ur last post and i shake head for u cus i already imagine hw ur WAEC results b. GOATEE
|
|
|
|
|
|
|
|
kay9 (m)
|
na wa-o, all this goat business don make me wan chop goat-meat. Who even statred this thread? See wetin u don cause.
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
then don't worry too much my friend just look for the posters malle she suppose dey cook am by now.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
sure say the woman sabi cook so? cuzz the last time weey i chop her goat meat, na some people wey i no noe dey awilo for my belle
|
|
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
chai clemcy u don chop calmgurlj younger brother cus na him dey on menu today.
|
|
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
no worry quickly go take i drum of shekpe or else u go turn to goat too and i like u pass that one oo abeg go take sharp sharp
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*reloads* some people are begging for the bullet
|
|
|
|
|
|
olulu
|
sitting on d roof with my sniper rifle
time to hunt me sum goat head 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
This thread is boring 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
he ran because he is olusoji fasuba.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
is that the name of ur maternal uncle?
|
|
|
|
|
|
|
|
calmguyj (m)
|
saucepikin why u and clem like to yab people. ok I'll give the answer
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
we no dey yab person we dey catch fun 
|
|
|
|
|
|
calmguyj (m)
|
Ok Saucekid, do you agree that u are a GOAT!
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
well he is not a goat cuzz he lacks the attributes of a goat which you are heavely endowed with.  calmguy i love ur horns and tail plus ur black and white fur 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ calmguy you have both the physical,spiritual,economical,finantial attribute of a goat don't deny ya heritage 
|
|
|
|
|
|
calmguyj (m)
|
@ calmguy you have both the physical,spiritual,economical,finantial attribute of a goat don't deny ya heritage  let Saucekid answer but as 4 me I am a GOAT
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i don answer you and even you confirm am *gets my gun readywe go chop goat meat soon*
|
|
|
|
|
|
calmguyj (m)
|
@ calmguy you have both the physical,spiritual,economical,finantial attribute of a goat don't deny ya heritage  Saucekid himself has confirmed my status  , . . . . . . I am the boy that ran away I am the GREATEST OF ALL TIMES. 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
my gawd! is this how ur riddle ended? lmao hahahahahahaa  chei see goat 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
about to be killed
|
|
|
|
|
|
calmguyj (m)
|
Saucekid u confirm from yourself that's am the GREATEST OF ALL TIMES (GOAT). So from 2day I be ur boss
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
man. . . are you dumb or what?
|
|
|
|
|
|
|
|