Where Should It Be Done?bedroom Or:

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: August 30, 2008, 06:10 AM
234935 members and 135089 Topics
Latest Member: christiansingles
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Romance (Moderators: mukina2, iice)  |  Where Should It Be Done?bedroom Or:
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Where Should It Be Done?bedroom Or:  (Read 1950 views)
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #192 on: April 27, 2008, 07:51 PM »

@ jenny
you dey use that one console the guy  Grin
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #193 on: April 27, 2008, 07:52 PM »

Quote
@ jenny
you dey use that one console the guy   Grin

kuvuki guy ,wetin concern u,abeg i no dey console d guy,its from my heart Kiss
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #194 on: April 27, 2008, 07:54 PM »

heart my yansh
na because the guy never know.  . . . . . . .

Shocked
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #195 on: April 27, 2008, 07:58 PM »

Quote
heart my yansh
na because the guy never know.  . . . . . . .
your nyash wey don face firing squad tire
 wetin d guy never know,amebo,aproko,no carry your aproko for kuvuki come here Cool
Cadet (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #196 on: April 27, 2008, 07:59 PM »

Quote from: jennykadry on April 27, 2008, 07:58 PM
your nyash wey don face firing squad tire
 wetin d guy never know,amebo,aproko,no carry your aproko for kuvuki come here Cool

hahahahhahaha. Cheesy Cheesy
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #197 on: April 27, 2008, 08:01 PM »

like i tell you before
i dey on vacation so i dey see other parts of my kingdom
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #198 on: April 27, 2008, 08:02 PM »

Quote
hahahahhahaha Cheesy Cheesy

cadet na wetin,this one wey u open mouth,ki lo de?wetin happen ,is all well  Undecided Grin Grin Grin
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #199 on: April 27, 2008, 08:04 PM »

all is well and tap sef
she just dey laff as i dey tickle am
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #200 on: April 27, 2008, 08:13 PM »

Quote
all is well and tap sef
she just dey laff as i dey tickle am

in your dreams abi where *because im sure no be reality u dey tickle am*
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #201 on: April 27, 2008, 08:18 PM »

if na real i dey tickle am nko?
shebi you no want make i see ya leg Grin
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #202 on: April 27, 2008, 08:47 PM »

Quote
if na real i dey tickle am nko?
shebi you no want make i see ya leg

wetin concern leg wt this thread
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #203 on: April 27, 2008, 08:51 PM »

leg concern am well well
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #204 on: April 27, 2008, 08:55 PM »

abeg carry leg go him thread no be here
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #205 on: April 27, 2008, 09:03 PM »

yes mah
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #206 on: April 27, 2008, 09:37 PM »

Quote
yes mah

better and make your leg no smell this side again
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #207 on: April 27, 2008, 09:39 PM »

says who?
you can't close me on this one

@ topic
it can also be done in the wheelbarrow
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #208 on: April 27, 2008, 09:42 PM »

Quote
says who?
you can't close me on this one

abeg make i hear word jo
saucekid (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #209 on: April 27, 2008, 09:47 PM »

you no hear word before?
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #210 on: April 27, 2008, 09:48 PM »

Quote
you no hear word before?

y i go hear wt u and your firing squad nyash wey u dey use distract people wey dey this thread Angry Angry
joey007 (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #211 on: April 27, 2008, 09:59 PM »

insude swimming pool go better pass, and un top tree go sweet due to the breeze
Cayon (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #212 on: April 28, 2008, 12:36 AM »

I am a bedroom bully,
Scopium (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #213 on: April 28, 2008, 08:33 AM »

Quote from: joey007 on April 27, 2008, 09:59 PM
insude swimming pool go better pass, and un top tree go sweet due to the breeze

Sounds adventurous to me. You should also try the roof of your house, the middle of an expressway, in the zoo prolly in a lion's cage, the cemetry, mogue, etc Tongue Tongue Tongue
chukz4real (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #214 on: April 28, 2008, 09:39 AM »

Quote from: joey007 on April 27, 2008, 09:59 PM
insude swimming pool go better pass, and un top tree go sweet due to the breeze
Dat one na proper lie u dey talk my dear Joey007. D better place to do that kain tin na 4 HOLD UP, I mean, for HEAVY TRAFFIC JAM, and make sure u do am 4 driver seat, stretch the seat backward small, take your glass down so that breeze fit enter. You fit no pull cloth sha!

But as for me, maybe na 4 hot sun under trailer I go like do am.

Jenny, where u go like do your own well well?
Uspry, where u dey enjoy am pass?
Saucekid, na 4 inside toilet abi?
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #215 on: April 28, 2008, 10:29 AM »

Quote
Jenny, where u go like do your own well well?

my own get countless of places wey i fit do am,d places many so tey if i start to mention this thread no go contain am
Abbey_city (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #216 on: April 28, 2008, 11:10 AM »

Quote from: chukz4real on April 28, 2008, 09:39 AM
Dat one na proper lie u dey talk my dear Joey007. D better place to do that kain tin na 4 HOLD UP, I mean, for HEAVY TRAFFIC JAM, and make sure u do am 4 driver seat, stretch the seat backward small, take your glass down so that breeze fit enter. You fit no pull cloth sha!

But as for me, maybe na 4 hot sun under trailer I go like do am.

Jenny, where u go like do your own well well?
Uspry, where u dey enjoy am pass?
Saucekid, na 4 inside toilet abi?


haba mr chukz, i don start to dey fear u from today  Grin Grin Grin Grin

@poster
u fit do am anywhere nw, i think d better place na inside d class room when lecture is going on, just go to d back of the class, it'll b very intrested. (try it and c) Grin Grin Grin Wink
simoen (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #217 on: April 28, 2008, 11:48 AM »

@ topic
another place is . . .at the office at your boss table or the secretary table Grin Grin

has anyone tried it?? Shocked Shocked
Elia (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #218 on: April 28, 2008, 11:53 AM »

I would like to do it any where but i will go an extra mile to make it PRIVATE. I can do it at the bus stop but i would mind getting caught!
uspry1 (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #219 on: April 28, 2008, 12:00 PM »

Quote from: chukz4real on April 28, 2008, 09:39 AM
Uspry, where u dey enjoy am pass?

I enjoy the sexual adventurous as well as exotic ones on particular places I love very muchi ain't kiss and tell!!!

Even better than boredom bedroom! ! !
PurestBoy (m)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #220 on: April 28, 2008, 12:03 PM »

Saucekiss & Jenny: Which one now? Abi una wan start dating?
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #221 on: April 28, 2008, 12:08 PM »

Quote
Saucekiss & Jenny: Which one now? Abi una wan start dating?

purest boy na wetin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy abeg i u want make i divorce my husband begin follow sauce kid, Cheesy Cheesy Cheesy ok get me good lawyer for d divorce Grin Grin Grin
jennykadry (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #222 on: April 28, 2008, 12:18 PM »

Quote
@ topic
another place is . . .at the office at your boss table or the secretary table Grin Grin

has anyone tried it
??

yes i have ,only God knows where i have not tried it in this life Lips sealed Lips sealed office is good but at d end of d day u make d man useless thruout d day,because he aint going to concentrate again,because if he wants to write and looks at d table or places his hands there,he remembers d awilo dance that took place few mins ago,na to run go house go continue from where him stop Cool Grin Grin Grin
babyx (f)
Re: Where Should It Be Done?bedroom Or:
« #223 on: April 28, 2008, 12:20 PM »

hey people, don't turn your thread into personalised conversations u are sucking the fun out.  Huh

well anyway, u can do it anywhere,  ;)as the spirit leads,  Cheesy

Has anyone ever tried the stairs? Wink an experience u wont forget in a hurry, !
 When A Man Doesn't Want Commitment In A Relationship  What Will You Give Your Girlfriend/Wife for Christmas?  How To Win The Love Of A Moslem Girl Or Woman  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.