|
welli (f)
|
@ iby please hurry up ooooooo.find him or her sharpe sharpe
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@olado abeg carry go!na bad market be that!wetin i wan tk STARK illetrate do?i nor want again.my love nor blind e get EYES 
|
|
|
|
|
|
OLADO (m)
|
welli abeg no this o. he don trip for you bad bad. No wori he go start adult class because of u and he don promise say until him get him prof certificate before he go stop d learning. All this na because of u Baby Girl. 
|
|
|
|
|
|
slovely
|
@Welli What will I get back if I tell you my birth date and its relationship with yours! At any rate we are of the same birthday. I welcome you. Hope you have a wonderful birthday celebration. Cheers
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i don change my birthday to anybody own wey go throw gbedu
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ slovely i kyna had a problem tryin to nderstand what'cha meant in ya statement.are u try'na say you're my birthdate mate?
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@saucekid na gbedu u dey find? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
yes na wetin else you think say i dey find?
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ saucekid,den i nor dey do gbedu.@ post ,searchhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh continues,
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
why you no go do gbedu? u just wan put the date ontop calender?. . . we must chop rice ooo 
|
|
|
|
|
|
slovely
|
@Welli Of couirse yes we are the same birthdate mate, I just want to say I care!
|
|
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@slovely please be serious na.do u mean it?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you sound desperate kind of 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
really? den e good sey na birthdate mate i dey desperate for nor be boyfriend or hubby.well i jst wana meet that person whether a guy or a girl.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
my best bet is a guy 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
no way!its going to be a girl nd a fine one 4 that matta
|
|
|
|
|
|
slovely
|
@welli Is it about the caring u mean or the birthdate mate? Why do u think I'm not serious. I really mean it you want me to tell u lies. Its not what we tell lies about. But if its about really caring that I mention, your interest rest the case! hola me!
|
|
|
|
|
|
matured
|
welly, i will like to soe myself to u. i think i like u.
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@welli i also share d same birth date wt u 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ JENNY i m nt lukin 4 d self ordained may 16th borns bt d original ones  .jenny darling abi u go gree mk mumsi born u again nd mk e be may 16 bcus i dey find that person seriously 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ welli shebi i tell you say i go shift my birthday to your own
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
o u are such a darling  bt na when u go change to may 16th na.rem sey we go soon enter may oooooooo
|
|
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
o my gawd  !are u serious darling?  i dnt believe u.ooooo why r u kiddin me.can't tk this no more*i jst ve to cry* 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
yes naaa i was born may 16th 1789
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
lol.1789 that means we were born same year o.i was actually thinkin u were a product of d 1233 year 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
search is still on ooooooooooooooooooooooooooo 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
And here comes the REAL BIRTHMATE? 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
na lie u talk ztyle.birthdate mate ke.abeg follow me search 4 d real person jare 
|
|
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
why d laughter na? 
|
|
|
|
|
|