|
top_kin (m)
|
You are strictly O.Y.O!!! You r rily very funny!!!!  In the fist place, having sex without a condom??? "Doctor, heal thyself"
|
|
|
|
|
|
Emperoh (m)
|
Chei!!! E no get wetin i no go see for NLD So for this HIV age na im pperson wey dey jumpo no use Umbrella O boy even if u trust am reach like that u fear to be Paapi Anyway, u don do am now Wait for the result And make sure u go and pay her Bride Price straight away I nu go!!! Iti bolibo GO bang woman again!!!! 
|
|
|
|
|
|
big-ben
|
medicine after death!!! ;)pele oh 
|
|
|
|
|
|
SENATOR JD (m)
|
morning afternoon night na so we dey pray o na so we dey wait o god don butter our bread, somebody is on the way o biggy biggy bouncing baby, biggy biggy bounce baby o biggy biggy bouncing baby, e ku ewu omo o. awa ba yin se ikomo 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ topic why did you penetrate her in the first place?
|
|
|
|
|
|
scofield (m)
|
@ don jazzie, i see ''several triplets'' , lol
|
|
|
|
|
|
dason4life (m)
|
LMAO I can't help but to laugh at all the comments of you guys.
Pray for the girl to have mis-carriage, at least you won't be commiting a murder by aborting
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
either ways. . . .you're commiting a sin
|
|
|
|
|
|
|
|
Cute_Yemy (f)
|
medicine after death!!!
Abi o. I wonder what the "My Girlfriend must not get pregnant " noise was all about after involving in unprotected sex  . @Topic Keep praying,you may be lucky  .
|
|
|
|
|
|
Kemjisuper (m)
|
"Sigh" - If only pregnancy comes before unprotected sex, people like this guy will practice 100% abstinence! 
|
|
|
|
|
|
Raimond (m)
|
Looks @ topic, tries to post, sneezes (bad sign),, visits another site. 
|
|
|
|
|
|
Moyola (f)
|
Funy replies @ poster,,,,,,,,,,,,, aint u funy?
|
|
|
|
|
|
|
|
ELIJAHLOVE
|
ha ha ha ha na wa for u o my guy, you no know say wetin sweet dey kill? but thank God you are still alive to learn your lessons. Well as for me my advise is that, start looking for a job, if u don't have one already so that you can start shopping for the childs things before your girl delivers, and also to rent an apartment may be a room in ajegunle- i learnt houses are cheap there. Then u can start putting things in place for a formal engagement to the lady.After which u should b expecting your twins. Congrats- i would also like to suggest that u name the kids, 1. A.D (Accidental Discharge) 2. Omonitan (A child with story)
|
|
|
|
|
|
Kennee (m)
|
Abegi, Hypocrites too full this site, na una know book pass, Na hin girlfriend, no be one hood rat wey he pick up
Tell me your girlfriend likes u using condoms after una don know each otha 4 months, nonsense talks
All this bad-mouthed girls, una wan tell me say when d thing no sweet with condom, una no dey tell una boyfriend (or even worse, new guy u just met) say make he remove d condom? Hypocrites
D guy only did wrong for posting such in Nairaland,
Sorry guy, but d situation is not that bad, at least nothin is certain yet, when u'r in d mood of Sex, sometimes reachin for a condom kills d urge, So being faithful is d best
one partner
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
where does all this puts us
he did the ded. . . .now he's complaining because of the consequence
|
|
|
|
|
|
fabiyi
|
Hi busta,
that was a frank talk. really kool.
@ poster
i can c that u ar still a kid. anyway, d deed has been done. u may b lucky ok and if otherwise, u ar old enough to be a father at 25, u remember. if u ar not employed, u will soon be employed or ar u still in school? u will soon graduate. Do not go 4 abortion. hope u av heard me clear.
may God help u out.amen.
peace.
|
|
|
|
|
|
chukz4real (m)
|
Una advice somtimes dey make person dey feel like sey make im delete sef, haba! O boy take am easy u hear? your own no b d first to happen and by the grace of God, im no go b d end as well. D only ting wey u fit dey do now b sey (I hope sey na Lagos u dey stey shaaaa) make u luk 4 factory work wey u fit dey manage 4 now, many of them dey 4 Apapa, u fit go 2 Agboju side, them get one wey them dey do slippers. Try 2 dey save money 4 PAMPAS, one pack na N900 for Port Harcourt and im dey last 4 only one week. Save drive u hear!C your head like Benin Ring Road
|
|
|
|
|
|
|
|
chukz4real (m)
|
Ladies in da house. I think the poster' main aim of bringing this issue here is for a solution. Let us all try and assume that it has happened by mistake. Is there nothing you LADIES can recommend/prescribe from experience (pills)?
If we leave this fellow this way, I don't know if he has a job to start with. Then very soon a SOS message will be posted by same poster of this thread oooooooo. Do I rili know any prevention pill? Let me try and check online because I don't have a girl. Nope, sorry I do but I don't do the other thing!
|
|
|
|
|
|
chukz4real (m)
|
Oh! Oh! Looks like some people have being feasting on the forbidden fruit. My guy! You dey fear God at all? If to say you dey fear God, once would have been called a mistake, but several times? Hell, no! Give your life to God abeg. Who knows, maybe you don carry the baba of all jombos.  :PIt's people like you (and some respondents too) that are responsible for some of the atrocities we see around like the dead new born baby thrown away in the rain which I saw this morning. What a wicked world!  I think u got the young man all wrong. The "Several times" actually meant that he was on the little poor girl goin up and down several times, not several days , @Poster Abi no b so?
|
|
|
|
|
|
tulk2mi
|
If u know you're not old enough 2 bear d consequences of playing adult games then do not play, PLAYAH@ poster heres da best advice. she must not get pregnant abi na small thing, just send her 2 me make i test, i get sex therapy wey i go administer when go cure any intending pregnancy quick quick. On  ;)e trial will concieve let me clear my throat convince her.
|
|
|
|
|
|
Akan (m)
|
where this poster sef? all this free advice weh we de give am he suppose dey here dey say "es sir and es ma" some people are so ungrateful
|
|
|
|
|
|
salehm (m)
|
lol  baba pikin edon happen
|
|
|
|
|
|
simoen (f)
|
Fellow Nairalander,
i'm 25yrs of age, my girlfirend is 22yrs, she visited me this weekend in which we had sex several times, she there after told me that her last menstration period was 12th April, (this month), going through somebooks this morning on Ovulation, i discovered that it is a wrong period of having sex, please help me out what should i do, although insemination was not all inside she must not get preganant,
please reply
nairalanderzzz na wa 4 una ooooh this guy want advice, una don rusbish am finish, call am all sort of name, even give d pikin name, meen na wa, this guy said this weeknd, and this weeknd means, 4 - 3dayz ago) and he also say, his tin no pour 4 inside d abuna, una dey kill una sef. wel 2 me its possible she wont be prego because d tin no go inside.though the first liguid icecream that comes out can also impregnant a girl and even if d tin enter, deris plan B, and it work, believe me!! so make una no crucify d boy abeg, its possible she wont be pregnant, even if she uses d plan B now now, try it
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
lmfaooooooooooooooooooooooooooooo  things dey happen o
|
|
|
|
|
|
simoen (f)
|
and again what if d girl has taken some pill and didnt tell her boyfriend about it, because @ 22 she is no more a kid, she must have known d koko asin what 2 take after sex  this dayz u never can tell. . . . . Shit Happens
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
datz true .d girl might ve taken sm pills.so poster jst change your worry frm pregnancy to s.t.ds 
|
|
|
|
|
|
YEMI LOVE (f)
|
Hoo bro. that show how careless you are, what are u doing untill sparm enter her virginal. anyway congrat is going to be twins.
|
|
|
|
|
|
sinthia (f)
|
congratulation and jubilation celebration in our nation. abeg make u invite me come the naming ceremony if na boy i want to be the god father
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*bang bang bang. . . . i just dey go ooooo*
|
|
|
|
|
|