My Girlfriend Must Not Get Pregnant!

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: October 16, 2008, 03:07 AM
250381 members and 149147 Topics
Latest Member: Iremeti
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Romance (Moderators: mukina2, debosky, iice)  |  My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!  (Read 11495 views)
Teacher200 (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #160 on: April 29, 2008, 01:08 PM »

old boy! the first thing is to confirm from your babe whether she took pills in readiness for the show. What ever her answer may be, is of no essence. My advise to you is that it should not be repeated. Hold body you hear? Shocked
bennygee (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #161 on: April 29, 2008, 01:19 PM »

all of una wey dey halla say the guy no use condom,
make una talk true.
how many of una fit do three rounds with condom
please lets be truthful.
una know say e no easy.
because skin to skin dey sweet, abeg
saucekid (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #162 on: April 29, 2008, 01:21 PM »

i for one Grin
aint never seen boobs in me life
fabiyi
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #163 on: April 29, 2008, 01:25 PM »

YEMI LOVE AND SINTHIA,

U GUYS ARE SO FUNNY.

YEMI HOW DID U KNOW that  D BOY WILL BE TWINS?

SINTHIA, ARE U A PROPHETESS OR A SOOTHSAYER?

TELL ME.
bennygee (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #164 on: April 29, 2008, 01:39 PM »

ur in luck
my elder brother is a mediacla doctor
he can help u with a D & C.
don panic.
pregnancy no be disease.
the 1st ime a girl got pregnant for me
i thot it was the end of my world
but my bros came to my rescue.
and his price is low
call me on 08035993609
i''ll help u out
karikatalk (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #165 on: April 29, 2008, 01:43 PM »

excellent. well lets hope u escape this time. but don't try that next time oh. try & protect yourself. don't be in a hurry. give ur life to christ and repent. u are old enough to marry. why not just put your money together. go get an apartment, make yourself responsible, approach the family of the babe and get married. u will have ur dignity and have peace of mind. then u can plan for urlife and make it big. the economy is tough already, don't give yourself unneccessary load and unprepared responsibilities. May the Lord be with you brother. IT IS WELL
dejiavu (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #166 on: April 29, 2008, 01:56 PM »

i can't stop laughing, the topic and those that reply on your topic. if i don't it might turn to something else   Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley  Grin Grin Grin
saucekid (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #167 on: April 29, 2008, 02:07 PM »

turn first na
biggiedol
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #168 on: April 29, 2008, 02:28 PM »

My Guy,u too much,and also welcome to the club of fatherhood,infact am very much happy for you,i remembered when it happended to me,though am smarter than you any way, because i had to tell her to do it , or, she will become a mother too, and we would not finish our school,so my buy if e happen no worry just call me i go tell you what to do.at least you don confirm say you na complete man, no woman go form for you again, you ar a real man, you too much
alex406 (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #169 on: April 29, 2008, 02:32 PM »

Guy you too much,go collect handshake from Yar'dua,Who the hell opened gate for you to come to this site? or who invited you to this site?  ASS BAG
u-best
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #170 on: April 29, 2008, 02:50 PM »

guy, they  is no help for this kind matter, your babe no mature enough to no the condition of is body, both of your have to mature before getting involve in this game. well, all the same, any how, it come take it that way is part of live, be a man
saucekid (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #171 on: April 29, 2008, 02:54 PM »

na who say make una 'Do' sef?
now you come dey cry for our thread
Bubba
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #172 on: April 29, 2008, 03:06 PM »

u guys are just unecessarily irrational,fine the deed is bin done,are u guys al  saying u r perfect?every body use condom?
men,that is not true
only say,when e happen,na ur own cup of tea o
say e never reach u b say,ur cup never full o
bawomolo (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #173 on: April 29, 2008, 03:15 PM »

Quote
CONGRATULATION!!!!!!!!!!!!!!

Idiot, while others are praying for babies, you're trying to prevent one. Oniranu omo

yeye woman, the man is obviously not ready for a baby. mind ur business u sisi eko.
obarri (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #174 on: April 29, 2008, 03:20 PM »

au come all of U are so much attention to tis topic,

Is any 1 a saint or havent U all made mistakes,  make una no kill the boy jare
tis things happen,  I guess he was so excited!
bawomolo (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #175 on: April 29, 2008, 03:21 PM »

so excited about what? an STD. mugu
T@meD0 (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #176 on: April 29, 2008, 03:39 PM »

Quote from: bennygee on April 29, 2008, 01:19 PM
all of una wey dey halla say the guy no use condom,
make una talk true.
how many of una fit do three rounds with condom
please lets be truthful.
una know say e no easy.
because skin to skin dey sweet, abeg
Thank you o jare, na so me sef i been talk before o.  all this saints wey we get for nairaland wey don finish the bobo sef.  besides, jojomo or wetin ol' boy call hin sef fit just cook up this story--wetin nairaland pipu fit do for am if the damage has been done already? anyway sha, if na fabu, hin don generate all the attention wey hin want sha.  abeg, make una lay off the bobo jare if hin dey talk true.  again, we no know weda the girl don carry bele or not.  jojomo, i go talk am again, make u go let your baby piss for stick--na my own recommendation be that  Peace!
chizybaby
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #177 on: April 29, 2008, 03:43 PM »

No mind de yeye human being when i de sweetam i no remember sai i go reap any we i sow. anytin way sha congrate my man na triplet de come.
chizybaby
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #178 on: April 29, 2008, 03:53 PM »

@beenygee
 so you are supporting him right may be that's how you do too, don't worry your own will be HIV not pregnancy
jojomi
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #179 on: April 29, 2008, 04:01 PM »

This is not fabrication, is a true reflection of what happened
but all i need is word of courage and the truth about the situation, I'm still in the University and she is in college of education, finance wont be easy if it leads to preganacy eventually
ladies in the house, is it true that she may get pregant
welli (f)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #180 on: April 29, 2008, 04:05 PM »

she might,she might not.bodies differs.all i can tell u now is pray for d best bt xpect d worst.dnt only be worried about prego also worry about s.t.d.
eudio (f)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #181 on: April 29, 2008, 04:09 PM »

any how sha, u guys r not too young,

u could start a family.

at 22 and 25yr na wetin u na still dey wait for?

for my village, 22yrs don born all the children wey dey her womb finish Grin

and at 25yrs for the guy, him mate don marry 5 wives with plenty children  Grin

na wetin come bi the big deal? Grin
eudio (f)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #182 on: April 29, 2008, 04:26 PM »

right now, there is nothing we can do about it.

let's just wait and see.

keep ur fingers crossed.

goodluck bro
nime
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #183 on: April 29, 2008, 04:42 PM »

sorry.oooooooooooooooooooooooooooooooo
Kennee (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #184 on: April 29, 2008, 04:47 PM »

Quote from: jojomi on April 29, 2008, 04:01 PM
This is not fabrication, is a true reflection of what happened
but all i need is word of courage and the truth about the situation, I'm still in the University and she is in college of education, finance wont be easy if it leads to preganacy eventually
ladies in the house, is it true that she may get pregant


Haa, my guy, u dey read all diz replies and u still come respond? l even think say u don Vanish

Nairaland, na so so Hypocrites full am o,

just stop worrying yourself because the mata no reach 4 all this plenty yabbin wey them dey yab u.

She's not pregnant

one of them wey dey reply now fit just dey finish  1 round without protection and their mouth na Shit full am

Just make sure u'r faithful that is all, try beg ur girl to be faithful too

osobajay (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #185 on: April 29, 2008, 04:50 PM »

james bond u do well,  more energy to your waist, may Ur banana never lack tomato. may ur days be long(i can't guarantee u don't have hiv yet,  however, her gettin preg all depends on a couple things, i isuppose,  some sisi be like pig, even if na fan yogo u put there them go born, some dey born from akamu,  some until u put the semen in nur palms and plug it in yourself them no go born, pray for d best man.
u sef fit no get enough electrons inside ur battery so d car fit no start, u know wot i mean? may that not  ur portion, but at this pont pray it was den, lol

bobs, on na serious note. just try find small business wey go dey raise money and be a man. start preping for fadawood,lol,

olodo
The Sly
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #186 on: April 29, 2008, 04:53 PM »

Quote
Nairaland, na so so Hypocrites full am o,
                  Grin
Yeah Right!!
StephenP (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #187 on: April 29, 2008, 04:55 PM »

Quote from: bennygee on April 29, 2008, 01:39 PM
your in luck
my elder brother is a mediacla doctor
he can help u with a D & C.
don panic.
pregnancy no be disease.
the 1st ime a girl got pregnant for me
i thot it was the end of my world
but my bros came to my rescue.
and his price is low
call me on 08035993609
i''ll help u out

She is not doing any D&C a.k.a abortion. He should have protected himself better.
dee02 (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #188 on: April 29, 2008, 04:57 PM »

I am 100% sure this Jojomi guy dey lie

I bet you don't even know where TOTO dey sef not to talk of impregnating a girl

abi na lie?

ur name na Jolomi or Jojomi, it doesnt surprise me!

Prove me wrong!!!
Kennee (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #189 on: April 29, 2008, 05:08 PM »

@Dee02

Na that one them ask u?
jojomi
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #190 on: April 29, 2008, 05:09 PM »


IF U RE IN MY SHOE U WONT SAY IS A LIE,
MY PRAYER NA SAY MAKE U NO PASS THROUGH D SAME THING
dee02 (m)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant!
« #191 on: April 29, 2008, 05:13 PM »

Quote from: jojomi on April 29, 2008, 05:09 PM
IF You RE IN MY SHOE You WONT SAY IS A LIE,
MY PRAYER NA SAY MAKE You NO PASS THROUGH D SAME THING

haha Jolomi thank you for the prayers,
if you are really worried about impregnating your challams, you wont be on hand on NAIRALAND to reply to every comment posted but u would be running up and down trying to make sure your girlfriend's stomach doesnt look like someone that has had 25 wraps of fufu!
good luck brother!lol
 Do Long Distance Relationships Work?  Nigerian Girls Have No Booty  Should I Tell My Ex-Boyfriend That I Want Him Back?  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.