|
Abdogood (m)
|
was it a mistake for him to post that. Instead of advice wey hin dey look for na yab all of all una gada dey yarb d poor guy. Atleast hin go conceda wetin he wan yarn before him post next time.
sorry guy!!! Tins like that dey hapun. but in my own case I go adivse u make u no do abortn ooooooo. because that pikin fit be d next presido.
just kiddin
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he shagged! he's a father in waiting! and he's lamenting 
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
its true nana anyways sha,he should make me godpappy 
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
loooolthe guy don pack his slippers, run commot,
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
it was too much for him to handle
|
|
|
|
|
|
emmeno (m)
|
NO i think its three much for him to handle. @ saucekid, You rememba that SUNNY NNEJI song, "Somebody is on the way OOo, biggie biggie bouncing babie">>>>ma version "some people are on the way OOO, biggie biggie bouncing triplets". You think i'll sell??? 
|
|
|
|
|
|
dee02 (m)
|
For f/u/c/k sake when is this thread going to end?
It is dragging on agonizingly and it is starting to do my head in!!
@poster
This guy why u bring this kind thread come here now?
|
|
|
|
|
|
princewajo
|
d best thing 2 do now is go and get books on 'how 2 be a good father'.d book will help u alot.
|
|
|
|
|
|
slimfella (m)
|
You will be surprised at the number of guys sleep with chicks without condoms. In this day and age
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
its called making a down payment 
|
|
|
|
|
|
prosper606 (m)
|
My advise is that just be Praying That God should give you the Best, ,
|
|
|
|
|
|
|
|
Toonice
|
You better take heart, my advice 4 is u is that u take her to doctor and whatever the doc say is d final and accept your fate. You can call or join me in my messenger chat segunttoonice@yahoo.com or cal 08036593855 Toonice Lomo.
|
|
|
|
|
|
Busta (f)
|
haha 12 pages? the girl suppose don born by now.
|
|
|
|
|
|
Abdogood (m)
|
plenty pikin because I blieve sey that kin tin fit still hapun again.
|
|
|
|
|
|
faa (f)
|
its called making a down payment  Lol! Please be easy on the guy (but I can see the fun in yabbing him). This is just another proof that stupidity comes in different forms.
|
|
|
|
|
|
ogbenyeanu (f)
|
sorry o! maybe it was wrong for you but not wrong for her. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he shagged and he should face the music anyways,he made a down payment on the girl 
|
|
|
|
|
|
ox-penny (m)
|
hahahahahahahahahahaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa. God don catch u. for sure you must be a father very soon (in < 9 months) so congrats in advance. Oboy na wa for you o. so u still dey cane without cd. infact what is your HIV status sef? Try and know as u wait for the coming of your, u know what i mean, (pikin)
|
|
|
|
|
|
emmeno (m)
|
Before this thread go end, that babe go dun born the triplep wey i prophesy Let somebody shout Halleluyahhhhhhhhhhhhhhhh
|
|
|
|
|
|
sparkandy (m)
|
Bros, At 25, I believe u're not a baby and you are matured. To be matured, u have to be ready to take responsibilty for your actions and this is one of them as far as I can tell. If u're still a student in Nigeria, then start making out a game plan right now to help u raise the baby and take care of the girl. I really don't sunscribe to pre-marital sex. So, my advice is to pray and brace urslef for whats to come and handle the situation whatever the outcome may be like a man, GOODLUCK!!! 
|
|
|
|
|
|
kkkola
|
Papa Bornboy, how far? Since you like to enjoy first and cry later, it now time to cry! So cry and leave us out of it. 
|
|
|
|
|
|
happypple
|
Fa fa fa? Fao. Jojomi or minijojo. Whatever you say your name be, if by February ending 2009, you no come hia come tell us say your girl don born 2wins, I go sue u for abortion. Shio!  Oloshi!
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so this thread never end?
|
|
|
|
|
|
dutty (m)
|
i move for an adjornment of this thread till further notice, preferably when the triplets don land, anyone to second that?
|
|
|
|
|
|
vivaladiva (f)
|
condoms ( male and female) micrgynon and oda contraceptives ( injections, patch) withdrawal ( not reliable) abstainance ( i can't do that) calculating your safe days if u havent used or heard of all of the above then your girl friend will get pregnant insha allah
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
medicine after death
|
|
|
|
|
|
bobwikid
|
u are fit enof to be a fatha now, don't worry it would be a bouncing baby boy.(size 9), i dey feel happypeople,,
|
|
|
|
|
|
|
|
hotpikin (f)
|
Lol @ the title of thread! So u both haven't heard of condoms, huh?
|
|
|
|
|
|
saintvalx
|
Hehehe, you sound like 2.5yrs old. e sweet when you dey do am? Please tell me she deflowered you, I mean u never did it before. Man, am so mad @ u especially for the fact that u posted this crap here.
|
|
|
|
|
|