|
LetThemSay
|
when u were enjoying the thing shouting hooooo haaaa in bed u did not know. Get ready for wennnnnn wennnnn because your baby is on d way.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
nice way to put it
|
|
|
|
|
|
Pastormat (m)
|
Well, nothing spoil, just be ready to start buying pampers, golden morn, feeding bottles, ehmm, ehmm, someone please. remind me the remaining things. Bros. whot you sow will soon begin germinate. If i were you, eenhh, i will not bother myself about praying to God so that she will not be pregnant because she is definitely pregnant by now. Whot you should spent your energy on is how to be a responsible father, husband, son-in-law, brother-in-law etc. CONGRATS IN ADVANCE, 
|
|
|
|
|
|
kaypound (m)
|
guy, what is the matter with you? is it that, you can't afford a condom or na the agro him no allow you think wey you wan ruin your life, menh! you funny O!, what you should be posting next time is that nairlanders should please advice you to please go for a STD test or not, and not my girlfriend must not get pregnant
|
|
|
|
|
|
|
|
Abdogood (m)
|
[so this thread never end?] I blow ooooo. Abeg make una free the young man. Every body makes mistakes 
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
una still dey here? this film don pass part 3 already sha 
|
|
|
|
|
|
Sophiatiq
|
Man are you in for it! Na the pregnancy na im dey worry you for now? When you consider other likely outcome nko?
|
|
|
|
|
|
kenosky (m)
|
nonsense! y people dey even reply to this trash? your girlfriend must not get pregnant! mugu, na person do the deed for u- several times!! 
|
|
|
|
|
|
jmarshall
|
All I can say is shame on you. If "your girl friend must not get pregnant", then what business do you have sleeping with her. If your not ready to have a child then do yourself and the possible child a favor and not have sex. You love her so much yet you are willing to publish her privacy on the internet and also reduce who your girlfriend down to a mere tool of pleasure. Shame
|
|
|
|
|
|
|
|
mama orga (f)
|
TAKE IT EASY GUYS AND UR ALL SHD STOP ACTING LIKE You HAV NEVA MADA A MISTAKE BEFORE THE HARM HAS ALREADY BEEN DONE SO HE SHD LEARN FRM THIS MISTAKE WE ALL LEARN FROM OUR MISTAKES IS JUST THAT SOME MISTAKES ARE VERY GRAVE AND I GUESS HIS IS A TYPICAL GRAVE ONE ESPECIALLY IN THIS ERA OF STI'S BUT WHO ARE WE TO CONDEMN HE WITHOUT SIN SHD BE THE 1ST TO CAST A STONE
PLS FELLAS TAKE IT EASY ON THIS DUDE @POSTER HOPE You HAVE LEARNT A LOT FROM THIS AND I PRESUME You ARE NEVER GOIN TO COMMIT THE SAME MISTAKE NEWAYS IF UR GIRLFRIEND GETS PREHNANT SHE WILL GIVE BIRTH TO A HUMAN BEING SO DONT WORRY THAT CHILD MIGHT ONE DAY BE A GREAT PERSON SO EVERY DISSAPOINTMENT IS A BLESSING IN DISGUISE BE STRONG,TAKE HEART AND BE A MAN FACE YOUR PROBLEMS AND DONT RUN AWAY FRM THEM I WILL KEEP You IN MY PRAYERS ONE LOVE,
|
|
|
|
|
|
g_nnaji
|
My brother u should have remembered about safe sex when u were on the act. Just think about the damage control of being married and u might find it very interesting. Good luck.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
this thread should stop now
|
|
|
|
|
|
Trendiest (f)
|
LMAO, i just had 2 laff mehn, people, oh boy,at 25,u supposed know wetin them dey call MORNING AFTA PILL abi BIRTH CONTROL OPTION, Body no wood so i can't tell you to stay away,
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
@Poster next time try reading the bible with her all weekend. lol. kolo. when u dey tidy her for bed, e been no concern anybody; now things have gone hay wire, its now people's business. lol, your Gf must not get preggy? yea right, we'll see how that doesn't happen. here's a useful link for u and your girl http://www.babynames.com/cute baby names are there so u wont end up choosing Atutuboyoyo for the pikin (s).
|
|
|
|
|
|
Trendiest (f)
|
LMAOOOOOOOOOOOOOOOOOOO @ Dual Core, u b winch ooooo, God 4give u
LMFAOOOOOOOOO , baby names!!!!!!!!! i can see u'v being doin a little research yourself,
Atutuboyoyo, oh my gosh,u are sooooo out of pocket, that is so wrong
|
|
|
|
|
|
gbengaza
|
whatyou sow you must reap by the way do you know that AIDS no dey show for face.www.achieversideas.com
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
this thread must end
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
saucey 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
hmmmmmmmmmmmmmmm another love nwantiti is goin on hiaaaaaa
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
lool aunty jenny you so funny! 
|
|
|
|
|
|
panox
|
if u do d thing with brain she would not
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
if u do d thing with brain she would not who is this one wt a different topic on this thread 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
after you will say i'm mad 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
JaneNwaham (f)
|
[sup][/sup]Well, nothing spoil, just be ready to start buying pampers, golden morn, feeding bottles, ehmm, ehmm, someone please. remind me the remaining things. Bros. whot you sow will soon begin germinate. If i were you, eenhh, i will not bother myself about praying to God so that she will not be pregnant because she is definitely pregnant by now. Whot you should spent your energy on is how to be a responsible father, husband, son-in-law, brother-in-law etc. CONGRATS IN ADVANCE, I :(f money no dey for pampers,napkin can suffice.Also breast milk and pap will certainly keep the baby's tummy full.Sorry o my brother. 
|
|
|
|
|
|
dejiman1
|
This is alarming and crazy when you are not ready for any thing why on earth will you go there at the first place you are now saying your girl frind must not get pregnant. Make you just accept that thing now. or else.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
weda she get belle or not is of no consequence the tin is,you don be papa
|
|
|
|
|
|