|
aristole (f)
|
Na who dey wink for that place! Kolomental!!!
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
who dey ask above me? kolomental
ban them ban them kolomental
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
who dey answer above me? kolomental
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
make una ban me o ban me o kolomental
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na god go punish the person wey do you like this
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
na seun oo the beans cooker na him
na who dey swear above me? kolomental
ban us ban us, we dey mental
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
them cook grass give you? man!. . .this is one of kronky's recipe gone wrong
|
|
|
|
|
|
nightnurse (f)
|
gim the lighter, pass me the ganja
na who dey smoke behind me, kolomental!
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
straight and to the point
|
|
|
|
|
|
ohilebo (m)
|
 e nor go better for the person when do a fine girl like Nightie this kind bad thing  , make una fine chain, rope nor go fit hold this kind case oooo 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na ship anchor i get
|
|
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
if una no fit hold am make una join craze kolomental
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
join who? i permit you
|
|
|
|
|
|
ohilebo (m)
|
@ folly69 , nor worry, we nor go allow nightie case worse reach your own  we go hold her down 
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
make we craze craze craze common show ya self 4 this place 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
the virus don enter am already
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
original kolo
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
*ties nigties hand behind her back, flings her into my wheelbarrow and heads sraight to yaba front not left again* kolo, kolo,kolo, kolo mentale wey them? i say wey them wey them *pas me the lighter plus ganja*, takes shirt off nd dances makossa 
|
|
|
|
|
|
karl ken (m)
|
I must cure your craze  !
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
the infection dey spread well ooo *enforces emergency shutdown and quarantine*
|
|
|
|
|
|
Emperoh (m)
|
Orders Kuvuki Minister for Health to start e-quarantine asap
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*it is already enforced*
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
and about been executed
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
my case na undecided ryte now i be admin for yaba nightie na my vice  have ur own admissn letter, cuzz u'll be a good kolo candidate
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he go write post ume for mental cases first
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na A10 he go get. cuzz him brains dey down below 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
na direct entry e go take enter, cozz already he be dip. holder for mental cases 
|
|
|
|
|
|
|
|