|
jennykadry (f)
|
carry your wowo accept your right joooo,na your right them wan give u so,u no wan collect,u think say e easy to maintain wowo right from pikinhood to adulthood,but u,even wt so much struggle of life,even wt d hardship of this world u serious maintain your wowo,now wey them wan reward u as the highest wowo maintainer u say u no want,better collect that award naaa
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
carry your wowo accept your right joooo,na your right them wan give u so,u no wan collect,u think say e easy to maintain wowo right from pikinhood to adulthood,but u,even wt so much struggle of life,even wt d hardship of this world u serious maintain your wowo,now wey them wan reward u as the highest wowo maintainer u say u no want,better collect that award naaa
Jenny! tell him o. the boy wowo gan o 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
e dey pain una say i no accept?
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
e dey pain us say u dey pretend say u no want am
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
definitely because i no want am
|
|
|
|
|
|
ademiller (f)
|
what sort off rubbish is this na come what is even rong with this admin or moderator or what u call yourself i started this thread and it was moved, now i can't even find it anywhere worst of ll some chick has restarted it hey what is goin on here? i can smell a rat, a big rat and that rat is SEUN OSEWA 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i no dey there with you
|
|
|
|
|
|
ademiller (f)
|
SINCERELY SAUCE THIS IS SO ANNOYING  WHY THE HELL WILL MY THREAD BE SHIFTED OR EVEN REMOVED?  I MEAN WTF, AND NOW SOMEONE ELSE IS STARTING IT, ITS SO IRRITATING I'm THERE O, THIS GUYS GATA DO SOMEFIN BOUT THIS RUBBISH NA?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
shey you go carry gun go shoot am?
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
SINCERELY SAUCE THIS IS SO ANNOYING  WHY THE HELL WILL MY THREAD BE SHIFTED OR EVEN REMOVED?  I MEAN WTF, AND NOW SOMEONE ELSE IS STARTING IT, ITS SO IRRITATING I'm THERE O, THIS GUYS GATA DO SOMEFIN BOUT THIS RUBBISH NA? Do you have problem with the thread? I started it, any complains should be sent to my email. Cadet.419@yahoo.com.
On a serious note, instead of bleating about why your thread was moved and what not, plz, dnt spoil the thread. I dnt want to change the topic to a whole new subject, got what I mean? 
|
|
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
uhm. . shut up and receive ur reward,oga wowology raised to power2
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
SINCERELY SAUCE THIS IS SO ANNOYING  WHY THE HELL WILL MY THREAD BE SHIFTED OR EVEN REMOVED?  I MEAN WTF, AND NOW SOMEONE ELSE IS STARTING IT, ITS SO IRRITATING I'm THERE O, THIS GUYS GATA DO SOMEFIN BOUT THIS RUBBISH NA? Are you for real? So bitter 'cause of starting a thread and bla bla? You have issues, girl.
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
Are you for real? So bitter 'cause of starting a thread and bla bla? You have issues, girl.
thank you 
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
hmm hmmm
i wonder what is going on in nland now. . . . . .
it's so FUCKING dry and petty fights springing up from creating a thread and deleting the same thread. . . .
na waooo. . . wetin we no go see again. . . . .
wheres the fun that compells ppple to drive down to the joke section, . . . . .
mess it. . . . am gone. . . ,
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
cmmon kronk u better fu**ck in cuzz this forum still rocks
wey the weed sef?
|
|
|
|
|
|
ademiller (f)
|
Do you have problem with the thread? I started it, any complains should be sent to my email. Cadet.419@yahoo.com. On a serious note, instead of bleating about why your thread was moved and what not, plz, dnt spoil the thread. I dnt want to change the topic to a whole new subject, got what I mean? did u finish from jakande nursery school or just plain stupid cadet419. i was not referring, talking or complainin to u. i was tryin to express myself to the admin, and do i look so jobless as to mail any complaint to u? for what? a common thread? Pulizzzzzzzzzzzzzzz girlfriend get a job. Hey the thread was started by you , fine, why the silly talks? afterall u aint SEUN OSEWA, DUH!!!!  Are you for real? So bitter 'cause of starting a thread and bla bla? You have issues, girl. eh hen u radiant, ship without sailor who asked for ur opinion? I aint gat no issues so if u don't understand what i was sayin u could have asked, i aint bitter and do u even know the meaning of when someone has issues, tis like ur learning english for the first time and u want to try it out on me, DORK.  Hey sauce whats up, and clemcy can u imagine this two kids insulting a big girl like me? tis a shame, well english is not their mother tongue so i dnt blame them. and kronky were have u been, i being lookin for ya 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
kronky has been sleeping in igbo smoke
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
and 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
and wetin else? finish the statement
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
as in what is new?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
something else
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
then spit it out.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*spew. . . .spits out*
|
|
|
|
|
|
ademiller (f)
|
what r u guys talkin about? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
something you can't understand
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
something you can't understand something u can understand ademiller,we want to hand over saucekid,a reward for his wowo,because he happens to be d ugliest guy so far on nairaland
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
Are you for real? So bitter 'cause of starting a thread and bla bla? You have issues, girl. eh hen u radiant, ship without sailor who asked for your opinion? I aint gat no issues so if u don't understand what i was sayin u could have asked, i aint bitter and do u even know the meaning of when someone has issues, tis like your learning english for the first time and u want to try it out on me, DORK.  So funny how people subject to denial in certain situations. It's laughable Abeg, make this thread lively. You got any pics of the contestants? 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
 the joke section of yesteryears @Topic,i beg to nominate erhm my one and only one Gunnie4lyfe  the cap fits and balances on his head. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ ify which head?them blow the tin off for suday @ jenny i know say you like me well well 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@ jenny i know say you like me well well yes naaa d society suppose like wowo people likeu ,so that una no go dey feel intimidated
|
|
|
|
|
|
|
|