|
gunpoint (m)
|
sauce. . . . them swear for you?? abi na negative home support dey follow u ni?? talk nw ohhhh!!!  ifyblablabla, bring it home na. . . . . singin that song wey i write dash chris brown when we bin meet 4 sudan* *i nid u boo, gatta feel u boo, and its hot all ova d world 2nyt. . . . .* i bad men!!!! 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
will you shut up? by the way where da hell have u been? do you think i don't miss all the fights? better stay for good o see your white bla bla bla 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
see who dey talk say he write song give chris brown nursery school poem he never fit write finish sef
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
hehehe see as them dey miss demself
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
why u dey jealous na? ifyalwayz i miss u plenty  this is for ur beauty  this for ur intellect  and this for ur humour  gundust  general wey no dey wear pant 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so you don see am inside birthday suit 
|
|
|
|
|
|
|
|
Shaz (f)
|
* waka passes and askes the pastor to retake his job, souls have surely been lost*
|
|
|
|
|
|
hcl_acid (m)
|
@gunpoint prison outbreak!!!
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
for where? too much film dey ya head
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he just came out of the bottle
|
|
|
|
|
|
micoboy
|
pastor vs cchoir master are the same
|
|
|
|
|
|
micoboy
|
who be pastor self make ona tell me nw 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
why you wan know?
|
|
|
|
|
|
joey007 (m)
|
i know no oooooooooo
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
pastor oooo pastor wife ooooo choir master ooooo sauce kid oooooo ifysaucekid oooooo ak 47 oooooo all na one!!!!  mean while turkey if u nvr stil die die finish, ya days don numba, oya begin count am. . . . 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
pastor oooo pastor wife ooooo choir master ooooo sauce kid oooooo ifysaucekid ooooooak 47 oooooo all na one!!!!  mean while turkey if u nvr stil die die finish, ya days don numba, oya begin count am. . . .  Gunny dear what is this suppossed to mean  you don dey smoke cheap weed again abi ? 
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
@poster
ROTFLMPAO PDHOMALMSA NEKJKLSUJDNHMSSUJIOK
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
no dey confused. . . . igbo don put virus for hi brain. . . na antivirus go save am
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
i c  sauce hw u dey nw
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i dey well ooo you? make we yarn now?
|
|
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
some people are single and desperately searching
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
saucekid just dey poke him nose 4 everywhere. one day his nose will get stuck
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
nice joke by the gunsmith though 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ mykali don't tempt me
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
OK sauce, BIG brother wan tempt u. . . . . wetin u go do??
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
run 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
so his legs are now in shape? wow am happy for him 
|
|
|
|
|
|