|
jaymobb (m)
|
what shape
abi na that im bow leg wey goat sef fit even pass
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u how your own come dey? 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
me na straight, hot legs me i get
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i bin think say na cold legs 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
pointgun no try me
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
KISSASS IF I TRY You INKO??  You DON 4GET WHO I BE?? BIG BRODA?? GEN?? FIELD MASHAL?? VIVA ETERNAL?? MAFIOSO?? KISS MY BOOTY DUDYY!!! 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you don sniff too much cement dust
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
for who and what?
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
those wey dey sniff cement dust na
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na pointgun delicacy
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
hmmm
so na wettin im dey use brush teeth for morning
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he dey use potato dust
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@joke quite interesting
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
saucekid dey grind chalk to powder dey sniff like coke. in fact, chalk powder na him best cooking sauce *turns and runs away without looking back*
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
good say you run because if i catch you. . . . . .
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
u can't do more dan a hangin pant 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
*returns back to thread*
sauce, d only thing wey hanging pant fit do na to hang 4 air. and u can't do more than that? i no dey fear u again. make u vex well well
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
now that is d spirit
but don't come runnin cryin to anyone when sauce lands u one of those his slap wit that im hand wey b like sandpaper o
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
nuthin dey happen. except him try to use bluetooth slap me 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*GBOSA* let me see how you wan talk now?
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
 mmmm mmmm *drinks a bottle of coke*brrrrrrrrrrrrrrrnow i can continue talking
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na who give u money to buy coke
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
he stole it from hisma's purse
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
no wonder he's brrrrrrrrin everywhere
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
the boy can tif well well
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
OK USUALLY I DNT ALLOW DIS BT SUYA KID, DIS YARO DON FCUK UP. . . ABEG, SLAP AM!!! 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
already done that
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
another one
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i give you the honours
|
|
|
|
|
|