|
chidipupay (m)
|
Did i miss anything 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
first of all, at all y'all trying to "slap" me, E NO GO WORK
then at saucekid, sorry 4 ya self well well because ya papa don dey make final plans to disown u ( that is if he has not already done that)
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
sauce has disfather everyone 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
help me tell the foolish boy
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
sank you jere
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
she never tell me anything, and i never knw saltkid was ever a father 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
how can he be a fada in your nitemares?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
the boy no get sense
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
i no get sence abi, but doesn't it take a senseless person to know another one.? so, how do we adress our senseless selves??
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
yaba left 
|
|
|
|
|
|
banjiola (m)
|
make u na no watin u go dey post oooooooooooooooo God pikin don come weh go flog all spam posters away [color=#006600]
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
ibkaye, take care of the newbie please 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
lol *takes care of newbie* 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
good riddance. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
to bad rubbish
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
wetin dey happen for hia 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
titi them say saucekid na fada she never tell me anything, and i never knw saltkid was ever a father just imagine and himgo come here dey woo clemcy,lola and u with me. sauce abeg leave d ladies for d young and singles 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
which doesnt include u grand pa
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
titi them say saucekid na fada just imagine and himgo come here dey woo clemcy,lola and u with me.sauce abeg leave d ladies for d young and singles  nah, na only ibkaye sauce dey go for
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
and ibk has african insurance to make sure sauce follows well well 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
good say una know
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
say u go soon kolo 4 were u dey pursue nyansh abi 
|
|
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
sauce, na u them dey yarb like this?? if i be u i go enta bottle hide myself.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
enter bottle now
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
which kain home movie una wan act 4 here
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na mykali sabi ooo
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
yoruba film don too spoil him brain 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
i can't fit shout
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
wetin u wan shout? me i be ibo boy. wetin concern me and ''yemi my lover''. i can't even stand nollywood movies, talk less of omo yoruba movies
|
|
|
|
|
|