What Do You Like Most?

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 26, 2008, 07:46 AM
223744 members and 127058 Topics
Latest Member: tola_ri1
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Romance (Moderators: mukina2, iice)  |  What Do You Like Most?
Pages: (1) (2) (3) (4) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: What Do You Like Most?  (Read 715 views)
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #96 on: May 02, 2008, 01:15 PM »

Quote
Jenny ke kwanu? Ngi na cadet na su nseke nseke. . . . . . .  am proud! Cadet ahu odi kwa?

najahaje ezibo onyi mu,ke kwanu,ke ebee e jee,i miss u no be small,ahu odikwa gi


Quote

what do i like most?

una wan put nefarious thoughts into me abi?. . .e no go work

sharap diaaaa contribute if u want to contribute no dey talk rubbish for there abeg
saucekid (m)
Re: What Do You Like Most?
« #97 on: May 02, 2008, 01:25 PM »

@ jenny
you wan hear wetin just enter my mind abi?
you go like am well well oooo Grin
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #98 on: May 02, 2008, 01:27 PM »

abeg talk am ,make person hear word,wetin u wan talk wey person never talk before
saucekid (m)
Re: What Do You Like Most?
« #99 on: May 02, 2008, 01:28 PM »

you never hear this one before ooo
no dey for hard babe
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #100 on: May 02, 2008, 01:29 PM »

oya talk?i know say na bad thing u wan talk
saucekid (m)
Re: What Do You Like Most?
« #101 on: May 02, 2008, 01:32 PM »

that na why i talk am in the first place say i no wan talk am Grin
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #102 on: May 02, 2008, 01:34 PM »

abeg go sleep make person hear word Grin Grin Grin



NEXT PLEASE
saucekid (m)
Re: What Do You Like Most?
« #103 on: May 02, 2008, 01:40 PM »

since person don already say e wan see ya boobs. . .
me i'd like to  Lips sealed Grin
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #104 on: May 02, 2008, 01:41 PM »

no worry u go see am for your dream this night,

ele foro ohia
saucekid (m)
Re: What Do You Like Most?
« #105 on: May 02, 2008, 01:53 PM »

for my dream?
na there go sweet pass oooo Grin
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #106 on: May 02, 2008, 01:59 PM »

i know naaa that is y i say make u wait this night to see am
saucekid (m)
Re: What Do You Like Most?
« #107 on: May 02, 2008, 02:01 PM »

*readys myself*
she go hear am make she come. . . . even if na for dream or physically Grin
NaJa HaJe (f)
Re: What Do You Like Most?
« #108 on: May 02, 2008, 02:03 PM »

Quote from: jennykadry on May 02, 2008, 01:15 PM
najahaje ezibo onyi mu,ke kwanu,ke ebee e jee,i miss u no be small,ahu odikwa gi


ezigbo oyim . . . . . . .  ahu dim oooooo ke maka di gi? unu no kwa?  Kiss

welu wanyo with saucekid beko Grin Grin Grin Grin Grin Grin
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #109 on: May 02, 2008, 02:03 PM »

but before u see am use tooth paste brush out that smell of igbo(weed)comot from your teeth
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #110 on: May 02, 2008, 02:04 PM »


Quote

ezigbo oyim . . . . . . .  ahu dim oooooo ke maka di gi? unu no kwa?  Kiss

welu wanyo with saucekid beko

anyi no ya nno?nsogbu adiro

apu saucekid o'ne nye nsogbu
saucekid (m)
Re: What Do You Like Most?
« #111 on: May 02, 2008, 02:05 PM »

@ naje

jenny go know say,i be correct man wey dey  Grin
otherwise. . . ha pu maka Grin

@ jenny
no worry yourself for those one Cheesy
jennykadry (f)
Re: What Do You Like Most?
« #112 on: May 02, 2008, 02:30 PM »

saucekid sharapppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp diaaaaaaaaaaaaaaaaa

anu mpam
frank 3.16 (m)
Re: What Do You Like Most?
« #113 on: May 02, 2008, 03:19 PM »

@NaJa HaJe
well just carefully describe it and allow my imagination to do the rest(i mean with your beautiful body)
 How To Refuse A Kiss?  Used And Abused.  My Girlfrend In Europe Still Writes And Visits Me  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.