|
hansibone (m)
|
@info abeg drop dat link wey u send me to collect my celtel config from abeg, cant find it anymore, 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ hans
http/196.46.240.47:8806/frontoffice.view
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@info bros e no work oh 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ hansibone
Watin no work?
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
. . . Settings link. . .
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Dis one activates ryt?
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Maybe, maybe not but if it doesn't sent wap gprs (don't forget to leave a space) phone manufacturer phone model
EG
Wap gprs nokia n73 and send to 232 . This procedure is confirmed to activate you for wap/mms service
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Tanx bro, its 20naira ryt?
|
|
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Woh! Tank heavens o!
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@info
thank u bro, just got,
u no go church@info n seun?
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
U dön 4get my location ni  ?.
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
Whats d correlatn between your locatn & church?? Na desert u dey? 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Drag u dey on mobile ~ you ön fit understand 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
Whats d correlatn between your locatn & church?? Na desert u dey?  lol INFO dey HEAVEN 
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
That tree house dey deceive u. 1st na castle. .2nd na heaven . .Kolo 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Heaven ~ location Castle ~ house 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
lol na tree u dey stay? 
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
so, its a 2-way thing 2 get activatn nd settings!
Cool. . .
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
so, its a 2-way thing 2 get activatn nd settings!
Cool. . .
olodo u knw knw b4 
|
|
|
|
|
|
Chidi4u (m)
|
I need internet and mms activation for this number any help 07084054931
|
|
|
|
|
|