|
|
|
|
|
|
|
Modups! (f)
|
skunk u da man! 
|
|
|
|
|
|
skunk
|
Ah. I wish that kiss was physical  I'll be putting up the whole album before friday. so watch out.
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
skunk u da man!  Modups baby bawo ni now. Long time no hear, baba Ijebu n ki e o . Anyway sha, since na Street Credibility I dey feel today for my moto, make una feel free to listen to am (anyone who cares).
Some excerpt from the lyrics I find remarkable ================================================================================================ Categorically I'm the best mentally No gainsaying I'm the cutest physically Don't doubt me I go bring home grammy Incredibe, remarkable, unbeatable, palatable, reliable Gudugudu, akinkanju, arakangudu, okunrin ogun, yeah!! (Aki ka! Oku oriki o jare 9ice!) I'm made on the streets Why I no go blow Originality work for me Why I no go show Asa wa, ede wa ko sohun to da to (Be ni, Na true you talk.)
We're the most incredible Out of Naija Straight from Naija Street Credibility, We get am Check my fans, Walahi aya e a ja No be lie, hear am No be lie, hear am No be lie, Eyin mu j'abe lo No be lie, Kinihun l'oba eran ========================================================================================
Thanks skunk for the lyrics link. Peace!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
Ha! oga skunk na fight? Shuo! Sorry o! Ah. I wish that kiss was physical  I'll be putting up the whole album before friday. so watch out. Na wetin I think say you dey refer to be that o when you say the whole album dia.
|
|
|
|
|
|
|
|
Modups! (f)
|
t@medo my guy wats up?  long time my brother no fight with skunk abeg, it's all ONE LUV up in here feeling 9ice & loving his current album (oba ara, adigun, baale, alapomeji) @ skunk please can i get wedding day lyrics?
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
t@medo my guy wats up?  long time my brother no fight with skunk abeg, it's all ONE LUV up in here feeling 9ice & loving his current album (oba ara, adigun, baale, alapomeji) @ skunk please can i get wedding day lyrics? modups baby, me fight ke, ah, i be lover no be fighter o. na just the tone wey oga skunk take respond na hin make me think weda hin dey vex or something. besides, i been dey kid around with am sef. so modups baby, you dey hibernate? e don tey small o. how dey go, dey go now? yes o 9ice na correct guy jare--- the way hin dey take incorporate oriki and some deep ijinle yoruba just blows me away. ti wa n ti wa o jare jo. Peace!
|
|
|
|
|
|
skunk
|
T@medo
No pro man. I was talking of uploading the lyrics to the whole album.
@modups
I'll post links to it by tommorow. My sis is currently writing it out.
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
T@medo
No pro man. I was talking of uploading the lyrics to the whole album.
@modups
I'll post links to it by tommorow. My sis is currently writing it out.
I didn't realize that until after your response. At any rate, no yawa--- glad we're on same page. Sha, thanks again for the lyrics' URL. Peace!
|
|
|
|
|
|
skunk
|
Dont worry. More will come.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|