|
sisqology
|
E don enta page 4 again!!!
@Seun,when ruth comot for ur awse???
@Fada,na tuesday or wednsdy we de go bk our villa o, No more celtel#crying##
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Seun hacker ke??? Ifu strt that one,no make i see u for ma house again,
|
|
|
|
|
|
Henry234 (m)
|
Nawetin make this topic enter page four??? i want toknow abbegg 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
Nawetin make this topic enter page four??? i want toknow abbegg  its because people dey TALK  @seun n fada una know sisqo? 
|
|
|
|
|
|
tobidaflava (m)
|
Because of una nonsensity. *page 5 knocking*
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ tobidaflava Little drops of water make an ocean 
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
owe lo pa!!1 info
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@poster D END OPIN CINIMA 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
for wetin na?  if i nor learn hacking, I NOR GO COMMOT FOR HERE. Sure we can do it together and have already signed in  email me@freakmeoutcage.com or me@friggingcage.come 
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
Take am easy o! 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
dragnet, u don reach here?
but check am na, them say make we come hack,
I say to hack, hack, here I come, Hack keeps running. . (which way?)
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
dragnet, u don reach here?
but check am na, them say make we come hack,
I say to hack, hack, here I come, Hack keeps running. . (which way?)
@drag IS SHE REALI a FEMALE, ? "Noddin his head" 
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
@hansibone Sisqology ke? Kinni ipapo w3r3 ati asinwi? I dnt knw him o!
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
@hansibone, regardless of what u hear from me, I'm all female  . Grew up in the the midst of soldiers so, what d'u expect  ? Anyways, being female or not isn't the issue. lets do some hacking 'man' 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@hansibone, regardless of what u hear from me, I'm all female  . Grew up in the the midst of soldiers so, what d'u expect  ? Anyways, being female or not isn't the issue. lets do some hacking 'man'  now she is soundin like LOIUS LANE from my favorite movie SUPERMAN, alrite I'm CLARK KENT and ure LOIUS LANE rite, gawd we meet again in this new life,  @seun no vex, since him talk say him dey come una HOUSE, 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
emm kent clark? do u shapen your eyebrows? just wondering tho. do the flying while i do what?
what are your specialties? what have u got in this? just cut me some slacks
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
we know sisqo,no mind seun o,na because say d guy sense dey always come and go,thats y he denied sisqo o@hansibone
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
so ruth came to ur place u no tel me abi,u no wan make we do 3some@donseaun
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Wa! na thursday me i dey go bk 2 that villa,i may nt even do that ict sef,i wan enjoy celtel jare@sisqology
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
W3r3! Ict wey them don make mandatory, *gone* nbdy shuld say i divertd d thread o!
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
Nairaland or chatland.No talk here corres-corres-correspond to the topic of this thread
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Hehehe, i knw say sumbdy go tok.
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@Donseun na animal 4 talk before?
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
hansibone, how can I know?? Its either she is a boy or he is a girl *scratchn ma' head** as long as s0mething is a s0mething, who cares**skkratchhh* as long as its nt hermaphrodite 
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Maybe, hehehehe
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
@hansibone Sisqology ke? Kinni ipapo w3r3 ati asinwi? I dnt knw him o!
Your papa go deny you so ruth came to your place u no tel me abi,u no wan make we do 3some@donseaun
Oponu, u don forget say ur dcik too big? Wa! na thursday me i dey go bk 2 that villa,i may nt even do that ict sef,i wan enjoy celtel jare@sisqology
If i come drag u on wednsdy, no follow me.
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
Guys why dnt u respect ur damsel & leave her name & pers0nalty off this forum 
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
come dragnet, hope u weren't referring to me o. I fit woze person o 
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
.huh?? Woze ke?? I no know say u be wafi o! . . . .bt we no slack for L.A too o !!
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
and wetin u fit do? I be wafi to the core, hardcore one for that matter  how could u say something like that? 
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
Quote how could you say that
Hey now what exactly did I say that offended you?? . .uhm??
|
|
|
|
|
|