|
saucekid (m)
|
so this tin enter page 45
|
|
|
|
|
|
tdenen (m)
|
I have always being wondering too, why Nigerian girls have bellies. I wish I could get a solution to help our sisters get rid of their "UNWANTED PREGNANCIES" that they never get delivered of. catch ya guys.
|
|
|
|
|
|
Negro_Ntns (m)
|
I no want comment for here before but i no fit let it pass anymore,
These women get belle because they carry us for 9months inside de belle. If the man for allow the belle to heal if for good but soon as she begin glow and look fine and seductive again he go pin her down and get her pregnant.
Nna, make you leave these women alone abeg, belle or no belle, i love them.
In fact, to all the women wey get belle here is a flower for you,
|
|
|
|
|
|
|
|
Negro_Ntns (m)
|
I know say Jenny go dey here, i been follow ya scent come here. lol
Wey u dey yesterday, i no see you for two days.
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
@jenny oi, why's u disturbing my section u don go spoil my boneface style for there now 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
which scent u follow  i dey naw,na me no see u,come u this negro sef which tribe for naija u come from?
|
|
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
hehehehehe Yes ooh, I'm now Banorable LegenDary eLDer eLDee  Abeg ooh, leave that section for me jare, no come spoil my boneface 
|
|
|
|
|
|
henry007 (m)
|
i just read a little back and i saw a few nl chics opposing this thread .the fact that they fall under the big bellied majority is not far fetched
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Negro_Ntns (m)
|
eldee, my broder abeg make you look this woman well oo, woman wey sing for you, wey dey by ya side, she miss u if she no see u here she begin ask efrybody wey eldee, no let her go. if for good if instead of palava women wey full my hand i get one like jenny.
|
|
|
|
|
|
Negro_Ntns (m)
|
jenny i go send one of them girls come learn for ya school how to be a lady
|
|
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
LOL!!!  Now I don dey fear you 
|
|
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
na force ohhh
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
na force beauteous,whether eldee like am or not
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
na force beauteous,whether eldee like am or not
Okay, what exactly do you want me to say 
|
|
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
errokay 
|
|
|
|
|
|
|
|
henry007 (m)
|
i think i saw one really ugly baby in em a profile is it beauteous or what mehn that is th ugliest mulato baby alive
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
then u don't know what beauty is,for callin that sweet child in beauteous's profile ugly
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
itua10 (m)
|
Lets show some love to our sisters out there. Not all of 'em are pot bellied--just the lousy ones who can't say no to fee chops from guys.
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
lol . . .this topic still dey here?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
them belle never wan reduce
|
|
|
|
|
|
babajoo (m)
|
Thanx for hitting the nail on it's head. It's ridiculous!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Naija sistas need to watch what they eat. . . . . You see young women with protruding nasty bellies and u begin to wonder if they are suffering from belated sympoms of acute Kwashiorkor. Went to a Naija party in Enfield some months back and i had to start probing the celebrant if all his female guests were pregnant. . . . . The size of the bellies i saw would make a pregnant elephant anxious!!!!  Ladies watch what u eat! Dnt think you're punishing a guy by ordering d whole food in an eatery, We spend the money, You lose d shape,  I don't understand what makes nigerian girls easy target for Nairaland guys. Oyinbo girls plenty here with big belly . . .its starts so early too. Compare a 15yrs old girl here to the one in naija, u go think say na she born am. Please. I hate it when people think they know too much yet they make no sense
|
|
|
|
|
|