|
babajoo (m)
|
The size of the bellies i saw would make a pregnant elephant anxious!!!! Ladies watch what u eat! Dnt think you're punishing a guy by ordering d whole food in an eatery,
Babangida Agyana
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
uhm . . . . .
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
Oyinbo girls plenty here with big belly . . .its starts so early too. Compare a 15yrs old girl here to the one in naija, u go think say na she born am.
lmao!! 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
uhm. . . . . . .
|
|
|
|
|
|
|
|
Sodgi (m)
|
No sensible reply since the thread as bin created, whats the point of it still being on naira? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
run comot or go hug transformer for ya area
|
|
|
|
|
|
Sodgi (m)
|
why you no go kiss life wire for ya kitchen 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i don do that one. . . na small tin na you wey still dey fear
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
Saucekid
Nigerian girls belle still dey give u headache?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
e give me pass headache. . . na migraine 
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
lol . . u need deliverance be that!
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you go deliver me? 
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
not me abeg . . your own pass my power.
try cele or c&s!. . .mountain of fire sef
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
no worry ibkaye don deliver me. . . . 
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
good for ya!
|
|
|
|
|
|
|
|
kingjohn08 (m)
|
the problem is those sick girls we see on TV makes us think protuding belly is as bad as it sounds and mind u not all naija girls are like that so watch it
|
|
|
|
|
|
|
|
Smiley- B
|
Guys, please stop making noise.  Wether a lady has big tummy or small one, that wont stop you from asking them out and sleeping with them if possible. You all are just trying to cover up. @Sly how many pot bellied ladies have you pounced on? Anyway, if anyone of you has, you wont tell. My tummy is just ok. It only gets big if i eat and drink water immediately. If you guys are so bothered bout our tummies,then pay for a gym where all nairaland ladies with big tummies can excercise ok?  Kabisa. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
the belle must reduce now
|
|
|
|
|
|
Smiley- B
|
@Saucechild or she na kid  It has just elevated. I chop groundnut and drank waater to support it. The tummy don gobuzo. You wan check am out? You are so naughty. how many pot bellied ladies have u pounced on? If u are so certain of yourself, reply o
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so u get pot belle?? i don't pounce on pot belle. . . . i love em trim and slim for maximum action no mind me. . . .i never even DO before
|
|
|
|
|
|
9ja boi (m)
|
so u get pot belle?? i don't pounce on pot belle. . . . i love em trim and slim for maximum action no mind me. . . .i never even DO beforeGBAM!!!!
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
well some girls eat to fill up the pleasure she is not getting the bedroom. you should probably stop talking about her belly and please her. hey sex burns calories 
|
|
|
|
|
|
alwaysvik
|
; only to wal faster & see a pot belly!" width="200" height="200" play="true" loop="true" quality="high" AllowScriptAccess="never" /> only to wal faster & see a pot belly!" target="_blank">http://D im feelin u man! methinks its time they think twice before they bug their guys into ordering everything in the eatery. Its disappointing to see a chic wit a good behind only to wal faster & see a pot belly!
|
|
|
|
|
|
sylvex (f)
|
Abeg make una stop this belle thing! Wetin! na crime to get am? 
|
|
|
|
|
|
Smiley- B
|
Saucekid,na lie.  Chei!  have u never heard that pot bellied babes do it better than d slim ones? You should try that out. Well,like i said before, if una done do am, u no go talk. shame go catch u. For your information, i am just ok. My tummy isnt embarassing. At least, it doesnt shoot out like i'm 3 months pregnant. 
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
All u men opening your mouth here. u guys have bigger pot bellies sef pass women and u just won't shut the "F" up! 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
@ postthem talk sey Nigeria girls, na Nigeria babe b that
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Not all Nigerian girls have protruding bellies! I can testify! 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
should i show my pix, nlers wnt let me rest o. , .let's leave it at that 
|
|
|
|
|
|