|
clemcykul
|
do it 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
do what? 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
cut-off that illegal wire wey una use dey tap current enter house
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
@ clemcykul I won't do it now because the two of them no go get light comment on nairaland. But lets cross our finger
And by the way, are you planning to join me for Ghana?
Kayowalemi from Ghana
|
|
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Fear not, for thy God which thou serveth says: Let there be light and there was light. hmm
How about you too joining me for Ghana na because of Osama wey wan bomb Nigeria na I'm make me move to Ghana
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
boy u must b on cheap weed of some sort
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Anyway na vegetable
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
 U try
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
which type of vegetable be that 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
efo igbo which type of vegetable be that 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
i ceeeeeeeeee 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
U wan buy? Order for it now before it finished i ceeeeeeeeee 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
stay there
abi u no sabi say she dey grow am 4 her backyard
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
shei, shei, shei why u no talk all this time? fela and femi's shrine are in short supply. post her address, I beg
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
otta farm 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
u don hear am 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Are u two saying Obasanjo dey sell weed, if so NAFDAC should be preparing to say hello oooooooo baba
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yesooo baba is in my garden planting some vegetables for me  cuzz u knoe how g ;Dda farmer he is
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
no problem my self and baba shall hide in otta farm
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
No wahala, Una do mak tins easy for us and al-queda because na there dey wan start d bombing from.
|
|
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
;d ;d ;d ;d ;d
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ kayowalemi Next time make the 'D' a capital letter 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
kai!
wetin? u dey fear?  @ kayowalemi Next time make the 'D' a capital letter  no mind am e don forget 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
I no know y she dey fear bomb, mak she go alaba market go buy bomb jacket for yasef and baba  @info Thank u sir,correction is noted. Old teacher no dey commot eyes for simple mistak 
|
|
|
|
|
|
good king
|
u no see say na that simple mistake na him dey kill this our Nigeria so, abe u no no say na small seat dey call fly pas, i want make u think ham as i tell u so, see he no good say we dey commot eye 4 any small bad ting, if no be so some person tooooooo go commot eye 4 any bad ting wa dey come ur side and i kno say u go put mind 4  all de small small mistake them.
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
@good king Thanks 4 d advice By d way, where una dey lecture  laugh it off
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
we just wan employ am for kuvuki nursery and primary school 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
mak am headteacher 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
no o, na KG uncle
|
|
|
|
|
|