|
kayowalemi (m)
|
then mak im assistant headteacher
|
|
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
But the guy sabi lecture, mak im history teacher 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
abeg make e start from A,B,C joh
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Are sayong he should start from A for Apple B for Ball C for Cat? I guess You are right he sabi talk well, well. 
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
y this girl dey cry about every thread 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Leave am jare, I tell You say na there im talent dey
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
i don hear u oo
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Can You help me tell her say I need crier for my granma burial? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
hehehehhehehehe 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Can u borrow me more pails to collect the cry water? These ones in my hands are full 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
throw them in your belly
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
oya, dash me 10 naira i go cry plenty for you 
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
of course na 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
In my father's house there many 10 nairassss there. But I go give una 1000 naira per cry 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Na Gode! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Leave she no want very lucrative job I offer her; just to cry. 
|
|
|
|
|
|