So do u plan telling the hussy , neighbours , relatives or anyone else. Since u brought the matter to 'Gboromiro'. You can as well tell someone else.
Abeg o, nah which one concern me? Nah my business I dey mind and nah quietly I dey go o! Nah how I go tell the husband, neighbours or even anybody else for that matter? OK now, because I table the matter for nairaland make una all see the thing wey dey happen for the country, you don label me 'amebo' abi? una do well.