|
prince_onx
|
How now Jenny? No mind this guy wey come here dey praise somebody for talking crap about sex like say other/we dey fear face! All this follow follow guys dey make me vex people wey we know dey open mouth yearn us how them take f**k chicken not to talk of people on line!
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
How now Jenny? No mind this guy wey come here dey praise somebody for talking crap about sex like say other/we dey fear face! All this follow follow guys dey make me vex  people wey we know dey open mouth yearn us how them take f**k chicken not to talk of people on line! true talk my brother,when i see d topic sef ,d thing tire me honestly ,na him make me take give very foolish reply *person go leave normal route wey him suppose bang,go dey follow danger zone*
|
|
|
|
|
|
prince_onx
|
my sister! I dey tell people including GAY/LES say na their life! if them like make them marry/f**k dog, cat, anything wey get hole na them sabi! but to make people wey no dey do am feel stupid or like say them no get game na em dey vex me! Before you talk for 10 str8 mnts with gay/less, them go one way or the other make you dey aware say them be that! how many times we dey anouce to them say wey be str8? since wey that poster come nairaland all her topic no pass about sex even though its possible say she never kiss before! all this I too sabi girls 
|
|
|
|
|
|
santavista
|
@ Prince Onx, All i needed was to satisfy my curiosity that you were refering to my post. As someone rightly refered to you 'trouble maker', walahi i go give you enough dose. Your myopic memory and brain cannot be more than a two and half years old baby's  . Even my neighbour's daughter who is just 3 years is smarter than you are. When did Okrika sellers become members of NairaLand? My first sentence made reference to an earlier post where the poster was repriminded by me. Didnt you see that? I backed up my applause based on a trend i have noticed in her not because i fear her face or interested in her response. I seriously marvel at the holiness inherent in Nigerians and persons like you. No one will claim to go to the brothels, no one will claim to pay for sex, no one will claim to do anything extraordinary. But daily in the news we hear results of perverts like you, molesting underaged kids. You come hear dissing people bold enough to post their real life views. If she is talking crap about sex what is your business? start your own uncrap sex thread and get out as fast as your tiny legs can take you. I careless how long it will take you, because your addiction to this thread is not in coherence with that nonsense you have been posting. It is only on Nairaland you will see someone in sexuality section cursing and hating. Bloody pretenders. I await your reply. Keep them coming in whatever language you understand. I can see you are undergoing adult classes in english and will prefer to communicate in your native tongue. Let me help you out with one EWU. Much said.
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
my sister! I dey tell people including GAY/LES say na their life! if them like make them marry/f**k dog, cat, anything wey get hole na them sabi! but to make people wey no dey do am feel stupid or like say them no get game na em dey vex me! Before you talk for 10 str8 mnts with gay/less, them go one way or the other make you dey aware say them be that! how many times we dey anouce to them say wey be str8? since wey that poster come nairaland all her topic no pass about sex even though its possible say she never kiss before! all this I too sabi girls  you took that right out of my mouth,uve said it all,i pity people wey dey follow such people,because at d end of d day person wey dey encourage them to do am,never try am before,but d mumus wey we get for nairaland go ,go try am,thinking say poster na professional, the men wey dey do follow follow,i dey pray make their thing seize inside the women hole,and d women sef make them begin shit nonstop,continuos shit
|
|
|
|
|
|
prince_onx
|
@santavista abi na semovita you call yourself e be like say you dey look yourself for mirror dey type those biological info about you! my guy I can tell the diff. between rain and sprinkle water!, mad-man and mechanic! but trust me I can't tell the diff between you and shit your described above! As for Okirika, if only you know how much I make off that every year! I can buy your whole village!
I'll let you know if I have you time!
I forget to answer your question, na April 02, 2008 you become member here! monkey!
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
the fact is that some people that post some threads on nairaland claiming to be sex machines might be virgins,and they keep saying be yourself ,let them be themselves and stop claiming to be what they are not santavista and prince,its ok abeg,we r not here to quarell,we all here to have fun,so lets keep da fun rocking 
|
|
|
|
|
|
prince_onx
|
Jenny our people say if you want eat frog, I'm sure you know the rest! if i want make trouble na family size wahala I dey make  no be moi-moi type! Some folks here are so brain washed with what they read! I dey dey shocked sometimes say some people believe this Nairaland stories! mumu like semovita know how many names and personality wey some people get here? some na man today, woman tomorrow!
|
|
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
prince i'na cho okwu,kai apu d guy now he only stated his opinion,kpachara anya gi ooooo,bia nwinye gi joycee kwanu?
|
|
|
|
|
|
santavista
|
prince i'na cho okwu,kai apu d guy now he only stated his opinion,kpachara anya gi ooooo,bia nwinye gi joycee kwanu?
Jenny dalu nu o. Tell him before he wounds oooo. Me no dey mercy for food wey dey mai front to chop oooo. Easy prey prince. Prince of [s]fools[/s] gools. 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
santavista i bu onye igbo?
|
|
|
|
|
|
santavista
|
jenny na every me dey speak oooo 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
abeg if u be igbo make u and prince free unaself abeg,because two of una belong to d same place  prince bia kedi joycee nwinye gi?gbahara ooooo 
|
|
|
|
|
|
santavista
|
Jenny, you have done mandela's job with your posts. Though i am not igbo nor yoruba nor hausa, just a patriotic Nigerian. No long tin again. Prince Kedu? Ichie Millions 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
lol 
|
|
|
|
|
|
prince_onx
|
Jenny I been don leave this yearn alone but you just make me vex again  na everything be Igbo to you? how you go ask whether this thing na Igbo? inshort I don commot here! I go see you for another thread! I never see Joycee Oh! that one na missing in action 
|
|
|
|
|
|
santavista
|
Jenny I been don leave this yearn alone but you just make me vex again  na everything be Igbo to you? how you go ask whether this thing na Igbo? inshort I don commot here! I go see you for another thread! I never see Joycee Oh! that one na missing in action  Wetin Jenny do u now? This good girl bail you from the shackles of ridicule, lampoon, raillery, sarcasm, satire, irony, banter, mockery, twit, burlesque, satirize and public contempt that you have showered upon yourself by your inexposure and heedness and all you do is stylishly run from your actions by insinuating she is making u vex again. If you vex, go jam head for wall LOL. My guy me don forgive u before this your mentally low, unintelligent post, instead of taking my hand of relief, you dey run. You are just an uncongenial, socially inept person, especially one who pursues an unfashionable and solitary interest with obsessive dedication leading to disdain. I am sure my wizardry and precision of your personality has amazed you so much that you can refer to your self as a thing. At least you are obedient enough to obey my command to vamus to another thread. Prince waka far before you wound ooooo. As the yoruba's say, 'abo oro ni a n so fun omo luabi, ti o ba de inu e, a di odindi'
|
|
|
|
|
|
Uby40 (m)
|
@ vivaladiva,
well, i gat everything under control Vivy. i know what it takes to make my baby come running back for more action from my joystick. i'm really glad to know u love it aswell. although, i'm still waiting for d best description of how it really feels, LOl, peace out sista
|
|
|
|
|
|
yougotire
|
viva i would most definitley want to c you in person. to bad i did not get into this forum while in london.
|
|
|
|
|
|
Uby40 (m)
|
i guess a dude is trying to double-cross my post here. leaving up phone lines,and some shit. lets know what u thinking,not what u want to do with them sisters.
|
|
|
|
|
|
Supplanter (m)
|
I don't know why two reasonable human being will decide to have anal sex.Sex is meant to be enjoyed the normal way.I don't care whatever style but for me,anal sex sex,no way.Please anybody who has had anal sex should kindly tell me how the experience was. My advice to you all is have a sweet and safe sex because there is no "SECOND CHANCE".AIDS is real.
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
I don't know why two reasonable human being will decide to have anal sex.Sex is meant to be enjoyed the normal way.I don't care whatever style but for me,anal sex sex,no way.Please anybody who has had anal sex should kindly tell me how the experience was. My advice to you all is have a sweet and safe sex because there is no "SECOND CHANCE".AIDS is real. GBAM ,u've said it all ,thanks
|
|
|
|
|
|
vivaladiva (f)
|
prince onx, i certainly practice what i preach the last time i checked this is the sexuallity section, so if u want to talk about cooking f*** off to the cookery section and give me a fuckin break anal anal anal anal sex sex sex good good good i i i i like like like like if if if u u don't don't like like like it it is OKAYYYYYYYYYYYYYYYYYY
|
|
|
|
|
|
Roscodaddy (m)
|
Vulva,I sure say them born you for night,which one be sex in the nose again,u too like bad thing,which part of rivers state u come from,because I no say rivers people no like sex like this.
|
|
|
|
|
|
vivaladiva (f)
|
santavista, there is nothin wrong with being curious, i hope u find a girl adventurous enof to try it with u. if every one was unwilling to experiment we probably wouldnt have made any progress in science, medicine or technology we would definately would still be living in Caves EXPLORE THE POSSIBILITIES ARE ENDLESS
|
|
|
|
|
|
vivaladiva (f)
|
rascodaddy my likes and dislikes are independent of the likes and dislikes of the general population i make and break my own rules
|
|
|
|
|
|
santavista
|
santavista, there is nothin wrong with being curious, i hope u find a girl adventurous enof to try it with u. if every one was unwilling to experiment we probably wouldnt have made any progress in science, medicine or technology we would definately would still be living in Caves EXPLORE THE POSSIBILITIES ARE ENDLESS
Babe, the truth is i have given up the desire way back, some ten years ago. Youthful fantasy. There is more to be explored in the female pussy that i am yet to tap into. Everyday I discover new intrigues about the woman anatomy that has surpassed even the anal sex desire. My posts are only to encourage you with your views not to support nor disrepute your style of person.
|
|
|
|
|
|
Uby40 (m)
|
for me, i see sex as something with different levels adn limits. depeneding on ones level of adventure. i can't see myself making love the way i used to ten years ago. its boring to me going through same ole' routines like all them missionaries would. there's got to be something new, and its up to i and my partner to evaluate and put our fantasies into reality. thats why i get crazy. and we really do love it. moreover, i sleep with just one partner, and both our status are safe.so why should we be scared to get crazy with ourselves. kind of pass sucha msg to folks who still don't know their status. & why should someone out there judge me,for making love the way she like it?, if it aint kool with u, doesnt mean u should judge another.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
arse fcukin!!!  no way
|
|
|
|
|
|
ohwofasa (m)
|
prince onx, i certainly practice what i preach the last time i checked this is the sexuallity section, so if u want to talk about cooking f*** off to the cookery section and give me a fuckin break anal anal anal anal sex sex sex good good good i i i i like like like like if if if u u don't don't like like like it it is OKAYYYYYYYYYYYYYYYYYY
i stay in ph & i love to me u vivaladiva,call me on 08033487799
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so u wan enter am now?
|
|
|
|
|
|