|
clemcykul
|
DJ CROOKY goes to visit his cousin 
|
|
|
|
|
|
|
|
bibs (f)
|
hey u go fear resemblance
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
clemcykul If the guy toast you and you no gree why u come snap him and his twin brother? he he na wa o
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
@ clemcy na real blood is thicker than water 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
hehehehehehehe 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
jaymobb na real blood is thicker than water definitely real blood
|
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
definitely real blood
na one blood 
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
@ poster did u notice the folding neck? that obviously means that it was a mask, and also halloween day, try to get the real picture of me like i got the pics of your boobs
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
djcrooky y u come dey deny ursef 4 here 
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
Dem no too resemble.His beards are not as his cousin's
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
o baby i second u
|
|
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
u wetin be your own
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
d righteous way 
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
na him make way u no well
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
like say u well
|
|
|
|
|
|
quentininc (m)
|
before nko
|
|
|
|
|
|
|
|