|
PHEMOUR (m)
|
a lady pass before us this evening we all glance as her, Why?
SHARE UR VIEW
|
|
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
An idle mind is the devils workshop. That why 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ topic some people just can't be ignored
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na bootycall pass na
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@ topic some people just can't be ignored and that is me wellicious 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so you get bootycall? 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
saucekid u don come?poster no call am booty call 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
and that is me wellicious  plus me
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so welli,you sef get bootycall? i am trully blessed oooo *make una two come to my bosom* 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
c'mon close that ya igbo(weed)teeth saucekid
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
@topic because she is glamorious 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
@poster the "She" we dey talk about here na the one with big yanch? or na Lepa? 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@topic because she is glamorious  correct guy 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
this tin na bootycall wetin else go say make them dey look open mouth?
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@topic may be she was mad, thats why she dressed like an angel 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
so welli,you sef get bootycall? i am trully blessed oooo *make una two come to my bosom*  you wan die?how you wan take habour 2 people wit heavy load at once?besides i'm married plus jenny
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
welli where re u now? i need to ask u some questions 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
you wan die?how you wan take habour 2 people wit heavy load at once?besides i'm married plus jenny welli welli wellicious ,can i buy u a drink?u deserve it 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@jenny instead buying her a drink, why don't u give her my home address, i'll buy more than a drink for her  @welli u married  ABOMINATION!!!
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
tb,sure darl,i'm married @ jenny,please i need it 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ welli person go die one day na but with two bootycall licious babes,the death na heaven straight  come jare,me sef i dey married  *like them talk,adultery is for the adults*
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
welli where re u now? i need to ask u some questions  where wil you wan to ask them,yahoo?i'm online
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@ jenny,please i need it  ok go get changed we r going ,we r going out for d drink 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ welli person go die one day na but with two bootycall licious babes,the death na heaven straight  come jare,me sef i dey married  *like them talk,adultery is for the adults* e go berra mk man die jeje dan to scream die ohhh.wit two heavy ******** na scream you go scream die ohh
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@ welli person go die one day na but with two bootycall licious babes,the death na heaven straight  come jare,me sef i dey married *like them talk,adultery is for the adults*rofl,chaii i talk am say saucekid don dey crace,that igbo wey u dey take don turn ya head upside down
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
ok go get changed we r going ,we r going out for d drink  actually i jst came frm d supermarket nd i ven't changed ma cloths,so i can go as i am now.so shall we?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
e dey better,atleast na my mind i tell you
come jare,make we buga adultery na for adults
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
actually i jst came frm d supermarket nd i ven't changed ma cloths,so i can go as i am now.so shall we? oh yea,give me a min let me get my jacket @saucekid thank God u say na for adult,i still pikin 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so you wan claim pikin now? shebi you say you don marry?
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
u never see 8 year old pikin wey don marry 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
i actually got married when i was 9 years old
|
|
|
|
|
|