|
ibkaye (f)
|
u don dey kolo? 
|
|
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
if ina dey kolo, no problem but don't include I in it.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
 l {0}{0} oya, begin to suck them talk breast not chest
|
|
|
|
|
|
|
|
oineoma (m)
|
tty, where them jokes de comot from,  beats me, you too much ooo, kip it up
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
them talk breast not chest
na the same thing.
|
|
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
might also be wrong.
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
that breast looks weird 
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
how can you say that? very fine breasts.
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
ok then, they are fine 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
no mind am. she no sabi better thing
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
eh eh eh eh 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
er er er er olodoh kpa ri kpa
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Ka yi ta rokon Allah, Zai taimake ka or ki Olodo 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
sorry, i don't speak kunu language.
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
eh eh eh eh Kedu! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Ko Ye Na 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ta lon so fun e
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
e mi 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
gbe enu e dake jo
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
gbe enu e sann jare, yeye girl 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
mama re lon so fun kwo?
eku egbadun omoge
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
who dey gbadun omoge?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
ehhnn, really? 
|
|
|
|
|
|
beemex (m)
|
Hi guys, Love this forum and family so so much. i've a registered member for a while now but have not been paticipating in the numerous discussions and all, but i'D really love to be an integral part of this forum because i love everything about it. Can someone please help me out with how to post fresh questions, jokes, comments and etc? Would appreciate it so much if anyone of u guys would be of help.
|
|
|
|
|
|
krama (m)
|
Well this has been overtaken by events, as i can see that you've already started some threads 
|
|
|
|
|
|