|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yess indeed it is  how u dey 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
una 2 don high
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
maybe? clemcy baby/bobo hw u doin missd ya 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
you're confused
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
moi? naaaa 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he's fusedcon
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na im way before
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
confussion dey d bone
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yeye pikins na una daling clem una dey enter like this?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na who b that wey dey enter u 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
u dey ask again?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
yes na she talk say person dey enter am so i wan who it be 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
this one don come wit hin cry cry o
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
tani? 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
aw! tnk God, she don stop
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
will you stop that!
*rushes her off to her moda to be breast fed*
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
roflmaooooooooooooooo fileeeeeeeeeeee 
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
who dey hold u sef. ?
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
clemcy na, she wan rush me to my moda for breastfeeding, can u imagine 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
that is what u need nw
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
eh eh eh eh 
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
 l {0}{0} oya, begin to suck
|
|
|
|
|
|