|
hansibone (m)
|
ok oh, info dere is notin like java firefox browser, wuld drop a link to prove it 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ hansibone Tell kay to prove it himself 
|
|
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ Kay Idiot show your face
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@info
small small now,
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ hansibone Where you dey when he they tell him forefather this  so keep your mouth shut if u don't hav anythin to offer 
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Ah! na me sha,saki get celtel gprs,ogbomoso do not,what a pity
|
|
|
|
|
|
4peace (m)
|
@hansi kudos to u where is topic starter 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ 4peace He is behide bars now 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@ 4peace He is behide bars now  lol did u put him dere 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
lol did u put him dere  Honsule did  ?
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
hmmmmmmmm 
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Honsule did  ? . . .warder , . 
|
|
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
hmmmmmmmmm 
|
|
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Watch your back@ info @ sisqology 
|
|
|
|
|
|
Kay-baba (m)
|
wetin dey happen 4 this place as 4me oh nothin do me.and 4 people wey dey talk say them put there grand pa behind bar na them get mouth.na your wahala be that.so watch your mouth.if i no see thing i no fit put am 4 this place.this na ultimate search 4 so keep on search
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Never try to teach a pig to sing because you will ultimately be unsuccessful and you will irritate the pig
@ kay that pig is you
|
|
|
|
|
|
dragnet (m)
|
rank xerox ;d
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@info u is a PHOTO COPY MACHINE, 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ Drag and Hans Nothing do us. @ ALL The guy na confiscated moron, otherwise i for explain things further for am 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
Lets al b xpectin d birth of firefox mobile symbian browser, Wit our fingas crossed.
|
|
|
|
|
|
Kay-baba (m)
|
info baba i think u are the pig not me
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
N let d fight begin, Round 1 info vs kaybaba
|
|
|
|
|
|
allankaboy (m)
|
i saw the post but how can i download it.
|
|
|
|
|
|
Cleanman (m)
|
@Allankaboy,which one u wan download again o,D fight between info and kaybaba?!!!its only 4 symbian phone users.Aight hans give d guy d jar link Abeg!! Roflmao,
|
|
|
|
|
|
Cleanman (m)
|
them talk say them never release d tin now
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Allow them to fight nw
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@info and kaybaba
why una never fight now, ? come my blood don dey hot oh,
@alibaba
firefox browseer is comin out in 2010 0r mayb foretime 2009
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Talk sence to a fool and he calls you foolish 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Talk sence to a pig and he calls you Pig 
|
|
|
|
|
|