|
cruworld (m)
|
egbe i beg you this durella fans na where u come from where is DURELLA when Tongolo dey for town its all clear that durella dey follow D'banj style but no long sha he too wan make money make u know be suprise if durella tell you guys sey D'banj na him IDOL,
|
|
|
|
|
|
UncleQuily
|
cruworld it's okay that you are not very intelligent, i really hope you can afford lunch punk ass read the postings
|
|
|
|
|
|
debojyde (m)
|
Just heard "maje" by d,banj. Which durella,s style exactly d d,banj steal. D,banj has like 100 different styles. does durella sound like d,banj in " maje"," gbona fele fele" , "why me", "mobolowowon", " ki,mon" etc. d,banj sings, raps, entertains etc. d guy just 2 good. who cares about d lyrics. nice beats nice energy.(pdiddy, soulja boy etc blew up without any real lyrical concept). Make haters go die
|
|
|
|
|
|
|
|
deffy09
|
walahi most of una 4 here dey craze if u love dbanj thtz undrstandable but no dey talk rubish na craze dey worry una wey u go tlk say durella copy dbanj style please go and ask about the real gist and no dey tlk rubbish and if u guys really had ears ull knw whose style has more originality go hear dbanj songs back in the days with jjc and 419 squad na dm make una cme shout for here , long hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss ssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss,
|
|
|
|
|
|
Sisikill

First of all. . . breath. That's right, in and out. Good. Secondly, how can D'Banj copy Durella or vice-versa when they all came up with the style?
|
|
|
|
|
|